Kishore Kumar Hits

Tega Boi Dc - Follow You текст песни

Исполнитель: Tega Boi Dc

альбом: Follow You


Tega Boi
Ahhhhhhh
Oh no no
Be like say, I don kolo
Your love, dey carry me go go
E don make me humble
Enter google, billions of girls but I choose you
Other girls say i loco
Na him make me follow you
Follow you go go
Be like say I don kolo, international olodo, original abgero
Wetin I do me I no-no
No put me for trouble
Most times I dey on trips
I dey like Dey my lane o
Broke musician wetin you get to offer
I know say you go go far
But am talking about now
See me see wahala
Oh no no
Be like say I don kolo
Your love dey carry me go go
E don, make me humble
Enter google, billions of girls but I choose you
Other girls say i loco
Na him make me follow you
Follow you go go
I just wan' my peace
I wan' get money
Stop all this things
No Dey form for me come to daddy make we gum body
What you want from me Shebi na money
I go tell mommy come see my baby
I go tell daddy come see my baby
I go do anything wey you want
I go get anything wey you need
I go try to Dey go my best my lady my sophia the first
Memories dey wey I no fit forget
Your love thin me I no fit regret
If aza dry I go open wallet
Life is short oya let go on flex
Spend on you like I no get budget
Spend on you like I no get budget
Oh no no
Be like say I don kolo
Your love dey carry me go go
E don make me humble
Enter google billions of girls but I choose you
Other girls say i loco
Na him make me follow you
Follow you
Oh no no
Be like say I don kolo
Your love dey carry me go go
E don make me humble
Enter google billions of girls but I choose you
Other girls say i loco
Na him make me follow you
Follow you go go
Be like say I don kolo
Your love dey carry me go go
E don make me humble
Tega Boi

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

Ayox

Исполнитель