Kishore Kumar Hits

Chop Daily - Down текст песни

Исполнитель: Chop Daily

альбом: Down


Ibi oju olomo o to
Je'n gbe e lo si Ibi oju olomo o to.
Soundboy fii dgyal dem forever ah
My body dey hot o Sade
Want to give you soft o sade
Make i love you tender
You be last card
I no dey rush o, oh na na
E be like say you want to koba me
Me wey I wan blow globally
But if you no go tell nobody ah
Then I got no worries ah
Baby Come put it down on me ah ah
Come put it down on me ah ah
Me no nobody afi know whatsup
Nobody afi know was popping
Baby Come put it down on me ah ah
Come put it down on me ah ah
Me no nobody afi know whatsup
Nobody afi know was popping
Come put it down, down down oh
Put it down, down down oh
Put it down, down down oh
Put it down, o di Dan Dan oh
Come put it down, down down oh
Put it down, down down oh
Put it down, down down oh
Put it down, o di Dan Dan oh
Fendi and Gucci na the next stop
Baby look good, baby dress up
We go pick two when I checkup on you oh
But, Shey make we keep an on a low low
Paparazzi go wan take photo o
Baby come show for my side like pronto
When you come, you go ride my motor oh
Baby Come put it down on me ah ah
Come put it down on me ah ah
Girl nobody afi know whatsup
Nobody afi know whatsup
Baby Come put it down on me ah ah
Baby put it down on meeee
Nobody afi know whatsup
Ehn nobody afi know whatsup
Come put it down, down down oh
Put it down, down down oh
Put it down, down down oh
Put it down, o di Dan Dan oh
Come put it down, down down oh
Put it down, down down oh
Put it down, down down oh
Put it down, o di Dan Dan oh

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

Lojay

Исполнитель

Praiz

Исполнитель

Eugy

Исполнитель

L.A.X

Исполнитель