Kishore Kumar Hits

Chillz - Grateful текст песни

Исполнитель: Chillz

альбом: Good Vibes, Vol. 1


Happy for the life i have
For the air wey i dey breathe
Thankful for the gift i have
And for the blessings i receive
Cuz i know say na Jehovah hold me even on the worse days nothing go
Fit pull me down and i sure say heaven no fit fail
Me even on the worse days nothing go fit pull me down
Even if na one shirt and one shoe yeah one bag and one
Boot yeah me and my humble self i go dey greatful yeah
Even if na one shirt and one shoe yeah one bag and one boot yeah
Me and my humble self
I go dey greatful yeah
Oh oh oh ohoo oh yeah I've given more than it takes from me
The more you look yeah the less u see where you been
Dey when i dey h my G plan A don fail e remain plan B yeah
Let it be let it be yeah let it be let it be yeah let it be let it be
Yeah let it be let it be let it be yeah see everyday i dey thank my
God for blessing thank you for blessing
And if to say man be God o dem for no sendi me

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

Minz

Исполнитель

AYLØ

Исполнитель

Boj

Исполнитель

WANI

Исполнитель

Mut4y

Исполнитель

He3b

Исполнитель

Ejoya

Исполнитель