They say love is a beautiful thing (It's a lie jorr) Then i con say make i try this beautiful thing But he no work guy Wonder Babe Are you mad? Which one is take a chill pill I be brag give my friends tell them say you be the real deal I no know say you be runs girl they know you well for bisyl Anytime wey i dey call you go dey talk say you dey busy I gave you all my love see the way you pay me back 5k na dey the aza but i still dey enter bank Make sure say i wire you i told you should wait But iPhone and fine clothes no come let you concentrate I dey think about the times the promises we made Like fake cuban our love don dey fade You used to tell me kida i go ride with you for life But you stabbed my heart you did it without a knife I broke up with my ex because na you i want I nor know say you be player you dey play me like whot Treated you like a queen i nor know say you be beast I gave you all the care why you come do me like this Goodbye to feelings until we meet again You broke a nigga heart now tell me wetin you gain You got me depressed I'm so confused I was told not to love but i refused Can't forget the times we cuddled we kissed Dey play truth or dare we dey love dey gist I miss you i no go lie but you fall my hand I no dey love again so just try understand Oh whoa whoa oh oh I no need love again Oh oh I no need love again Baby boy see I no need love again Oh I no need love again Yeah yeah I no need love again Yeah yeah yeah I no need love again Baby boy I no need love again Baby boy you know say For the street wey we Dey Love no Dey again Love no Dey again All I want is the big things boy All I want is the rich tings yeah Oh oh I no need love again Oh oh I no need love again oh Baby boy see I no need love again Oh I no need love again Girl you got me fucked up Made you the queen of my heart but i was never your king Na rapper me i be but for your love i con dey sing I did all i could just too see you smile My baby my lover my cute butterfly Carry your matter for head like i say i be thug You be high me like weed control me like drug You were the keys to my heart now you broke the door I be get plans for you but na you been dull Girls are not to be trusted you don make me wise I was open to you but you keep telling lies Am drinking am high am rolling my blunt Na me go mumu for love babe no be your fault