Killa-'la-'la, Olohun
Damo Killa baby oh
(Damo Killa baby oh)
Girl, I no do again oh
My love for you, in vain oh
Girl, you put me in pain oh, oh-yeah, yeah
I'm insane oh
Girl, I no do again oh
My love for you, in vain
Girl, you put me in pain oh, oh-yeah-yeah
Oh-yeah-yeah
'Cause I know wan para oh
You no do me dada oh
God punish your father oh (your father oh, your father oh)
'Cause I know wan para oh
You no do me dada oh
God punish your father oh (your father)
Girl, you make me feel like a fool (like a fool)
You make me feel like a moron (feel like a moron)
You make me feel like moron (feel like moron)
You make me feel like mumu (oh-oh, oh)
Make my friends dey mock me now (mock me now)
You dey my eye, still dey stuck me now (stuck me now)
Head dey pieces, don fuck me now (fuck me now)
(Head dey pieces, don fuck me now)
I'm silly from the breakup stage
Baby girl, this your waist is nothing
All of my guys, dem dey call me jade
Don't take it personal
No, I'm so emotional (emotional)
Baby girl, I'm in passion now
Let me be your governor, Fashola (be your governor, Fashola)
Baby girl, oya
Shebi na wetin your friends talk, you go hear
You leave me, follow man with beard-beard
When you know say I no dey sincere
(When you know say I no dey sincere)
'Cause I know wan para oh ('cause I know wan para oh)
You no do me dada oh (you no do me dada oh)
God punish your father oh (your father oh, your father oh)
'Cause I know wan para oh ('cause I know wan para oh)
You no do me dada oh (you no do me dada oh)
God punish your father oh (your father oh)
Baby, tell me wetin you want, wey I no do?
You change all of a sudden when you go school
I know say plenty boy don dey toast you
I know some o' you but make thunder roast you (some o' you but make thunder roast you)
You know say you fuck up again, yeah
You know say you fall my hand, oh-yeah
You promise to always stand by me, yeah
Like a Commando, yeah
Oh-wooh, woh, oh-woh, ah-ahh
Ah-wooh, wah, oh-wah, ah-ahh (ah-wooh, wah)
Ah-ah, ah-ah
Girl, I no do again oh
My love for you, in vain
Girl, you put me in pain oh, oh-yeah, yeah
I'm insane oh
Girl, I no do again oh
My love for you, in vain
Girl, you put me in pain oh, oh-yeah-yeah
Oh-yeah-yeah
'Cause I know wan para oh ('cause I know wan para oh)
You no do me dada oh (you no do me dada oh)
God punish your father oh (your father oh, your father oh)
'Cause I know wan para oh ('cause I know wan para oh)
You no do me dada oh (you no do me dada oh)
God punish your father oh (your father oh)
Поcмотреть все песни артиста