Yeah Yeah Mix Naija Entertainment Serimakaburi Classical boy How many? Pour me the water I say na holy water I no go lie me I be sinner I dey-I dey do I dey do-do do say Pour me the water I say na holy water I no go lie me I be sinner Oh-yeah I no say l'm not livin' right Ahh, me I no fit stop Ahh, I think is in the blood Ahh, I think is in the blood I no say I'm not livin' right Ahh, and me I no fit stop Ahh, I think is in the blood Ahh, I think is the blood Locked up with guys in the hood wey dey poppin' pills So don't act like say you know me Without God I am nobody Oluwa, kilowa shele gan? Me I no know wetin they want from me If no be God I no say dey for don kill me Pour me the water I say na holy water I no go lie me I be sinner I dey-I dey do I dey do-do do say Pour me the water I say na holy water I no go lie me I be sinner Oh-yeah I no say l'm not livin' right Ahh, me I no fit stop Ahh, I think is in the blood Ahh, I think is in the blood I no say I'm not livin' right Ahh, and me I no fit stop Ahh, I think is in the blood Ahh, I think is the blood Let he who is without sin Cast the first stone Why you dey do like you holy pass? Na you no fit throw stone For the list, I be the number one Say papa God still dey bless me And no be say I kill person Fayatoma faya rabaki olo Pour me the water I say na holy water I no go lie me I be sinner I dey-I dey do I dey do-do do say Pour me the water I say na holy water I no go lie me I be sinner Oh-yeah I no say l'm not livin' right Ahh, me I no fit stop Ahh, I think is in the blood Ahh, I think is in the blood I no say I'm not livin' right Ahh, and me I no fit stop Ahh, I think is in the blood Ahh, I think is the blood