Oh-ah, yeah Oh-oh, oh-ah (Yalababa-yaya) Yeah I see the future in your eyes, hmm (in your eyes) Pick what you want, I don't care about the price See baby you deserve it oh All the love and affection (and affection) All the money and attention (and attention), oh-oh (yeah) Shebi na this kain love Wey them tell us say e no go fit to work again I no go let you go away I no go let you go away Shebi na this kain love Wey them tell us say e no go fit to work again (fit to work again) I no go let you go away (oh-ooh) Let you faraway (wooh) See baby, don't care, don't care what them say (say) Dem ah do things just to block our way (ye) For the main time, let us laugh it all away (wah) Na them get their mouth to talk Make them do wetin they wan do No issue, ah (no issue) As long as them no put asunder (asunder) As long as them no put sand for our Garri (sand for our Garri) They can do whatever, yo Shebi na this kain love Wey them tell us say e no go fit to work again I no go let you go away I no go let you go away Shebi na this kain love (shebi na this kain love) Wey them tell us say no go fit to work again I no go let you go away Let you faraway (wooh) Classical Boy, uh-uh, ayy-yeah Olo, olo Hmm, hmm-mm, yeah (Never let you go away) (I'll never let you go away)