Mmm, ah-ah, ahh
(Yo)
Yeah-yeah, yeah, yeah
(Big Vibes)
Mmm-mm, mm-mm, mm
I get many thing wey dey bother my mind (bother my mi-mind)
And, if dem ask me, I tell them "broda, no mind oh" (no mind)
I no dey copy cat, I no dey cross my line
I dey low key, dey grind oh (I dey low key, dey grind oh)
Na everybody get time oh (na everybody get time oh)
Been a long time on the road
Jejely cut my coat
I no fit give up, kept on trying
More shot for the goal
I don try, I don try
I no fit to stop to try 'til I get enough money, forget about konji
No girl go love you if you no get this money
O rimi pe, mo jade tan
K'araye malo rimi tan oh
Oju mi gan ti ri nkan
Oju mi gan ti ri nkan, ye-ye
O rimi pe, mo jade tan
K'araye malo rimi tan oh
Oju mi gan ti ri nkan
Oju mi gan ti ri, ye-ayy, ayy
I'm up all time (time)
All on Jah (Jah)
Eni ton w'owo, o kin wa'ja (ja, aah)
I no fit dey wish my brother down
I no fit to dey call trouser for you gown
I no go fit run from God (I no go fit run from God)
I came from the street, no joy oh (I came from the street, no joy oh)
Many men, six feet gone oh (many men, six feet gone oh)
No more sorrow, only joy oh (no more sorrow, only joy oh)
I don try, I don try
I no fit to stop to try 'til I get enough money, forget about konji
No girl go love you if you no get this money
O rimi pe, mo jade tan
K'araye malo rimi tan oh
Oju mi gan ti ri nkan
Oju mi gan ti ri nkan, ye-ye
O rimi pe, mo jade tan
K'araye malo rimi tan oh
Oju mi gan ti ri nkan
Oju mi gan ti ri, ye-ayy, ayy
('Rimi pe, mo jade tan), yeah-ayy, eh
(K'araye malo rimi tan oh), ah-aah, ahh
(Oju mi gan ti ri nkan oh), ye-ayy-ayy, ah-aah-ahh
(Oju mi gan ti ri nkan, ye-ye), ye, ah-ayy
(O rimi pe, mo jade tan)
(K'araye malo rimi tan oh), ah-aah, ahh
(Oju mi gan ti ri nkan oh)
(Oju mi gan ti ri nkan, ye), na-na, na-na, yeah
(Yo)
(Big Vibes, Vibes)
Поcмотреть все песни артиста