Kishore Kumar Hits

Snazzygrin - Gene6ix (Intro) текст песни

Исполнитель: Snazzygrin

альбом: Gene6ix of Snazzygrin


You are all welcome to the Gene6ix of Snazzygrin
The EP is all about Snazzygrin
Na hustle get the Mula no be your 32 teeth
I hustle warri tire I even trek 32 street
I dey perform for free show wey dem no dey pay me
Mc go still dey collect the small money wey dem spray me
But I thank God for my life I dey reach the place wey I dey try go
Mumsy dey pray for me make I blow like Pablo
I no be small pikin for the game I be senior man
So if you come from Benin ogbeni pray make Epa blow
Put your face for banner show promoter go deny you
Dey see Lukaku and Pogba for game still dey ask who be MAN U
But me I dey hustle Charlie I no dey mind you
Me I don dey blow I just dey remind you
Aah ah aah aah ah aah
Aah ah aah aah ah aah
Aah ah aah aah ah aah
Aah ah aah aah ah aah
Lord listen to the words wey I wan utter
I know say I be sinner I no deserve to dey your alter
For this life I don too suffer
Make you bless my hustle this year money go suffer
I know so many people wey promise and fail me
But I thank God for God wey dey for me he no fail me
Them write number for Instagram say them go sign me
I call them back later them say wetin concern me
Them be like Snazzygrin just tell us the reason why you no dey do G
I no be man wey dey like ogbeni I no dey do G
Snazzygrin don dey make am naim dem know Na
But nobody care to know wahala wey the boy be face oh
Aah ah aah aah ah aah
Aah ah aah aah ah aah
Aah ah aah aah ah aah
Aah ah aah aah ah aah
Aah

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

Kashy

Исполнитель

Twest

Исполнитель

Tia

Исполнитель

Kabex

Исполнитель