Kishore Kumar Hits

Victor AD - Wetin We Gain текст песни

Исполнитель: Victor AD

альбом: Wetin We Gain

Внимание! Перевод текстов выполнен автоматически. Возможны неточности и неполнота перевода. Мы прилагаем все усилия для обеспечения точности перевода, но рекомендуем использовать его только в качестве общего ориентира.

Bros if you no love amБратаны, если вы меня не любите,Wetin you gain?Что вы выиграете?It's Victor AD nah nah nah ehЭто Победа, нах-нах-нах, даPray for grace my GМолитесь о благодати, мой ГI say pray for grace oЯ говорю, молитесь о благодати, оOluwa magbegbe miОлува магбегбе миI want all this moneyЯ хочу все эти деньги.No wan take the same step wey I take last year wey no work for me ohНет, я сделаю тот же шаг, что и в прошлом году, у меня не будет работы, оLord as I dey grind, I dey hustleГосподи, пока я работаю, я суетлюсь.Bless me with this moneyБлагослови меня этими деньгами.Lord na your hand I deyГосподи, я прошу твоей руки.I say make you run am for me ohЯ говорю, чтобы ты бежал за мной, оIf we no make moneyЕсли мы не заработаем денегWetin we gain o? (Wetin we gain?)Мы ничего не выиграем? (Мы ничего не выиграем?)My brother wetin we gain (Wetin we gain?)Мой брат, мы ничего не выиграем (Мы ничего не выиграем?)If we no buy the benzЕсли мы не купим бенцWetin we gain? (Wetin we gain?)Что мы выиграем? (Что мы выиграем?)My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)Мой брат, что мы выиграем? (Что мы выиграем?)If we no get controlЕсли мы не получим контрольWetin we gain? (Wetin we gain?)Что мы выиграем? (Что мы выиграем?)My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)Мой брат, что мы выиграем? (Что мы выиграем?)If we no make moneyЕсли мы не заработаем денегWetin we gain o? (Wetin we gain?)Что мы выиграем? (Что мы выиграем?)My brother wetin we gain (Wetin we gain?)Мой брат, мы выиграем (Выиграем ли мы?)Lord you know wetin me and you don talkГосподи, ты знаешь, что мы с тобой не разговариваемMake e manifest oh babaПрояви себя, о бабаThe street na by grace, no be who hustle pass dey carry first ohУлица, по милости божьей, не будь тем, кто суетится, передай им, что они несут первыми, оNa your grace I take dey liveПо твоей милости я забираю их живыми.I no fit play attack and defence oh, at the same timeЯ не гожусь играть в атаку и защиту одновременноAnd I thank you Lord say even when I dey castИ я благодарю тебя, Господи, говорю, что даже когда я разыгрываю рольYou still give me the talentТы все еще даешь мне талантThe gift make I pass oЭтот дар заставляет меня отказаться от(Phone rings) Phone dey ring(Звонит телефон) Они звонят по телефонуNa family dey call ohОни не звонят родственникам, оуIf no be billing, na something dey sup ohЕсли не будет выставления счета, они могут что-нибудь предложить, оуAnyhow e be, omo money is involve ohВ любом случае, речь идет о деньгах, оуOluwa bless me 'cause I no fit dull ohОлува, благослови меня, потому что я не подхожу скучному оуSo much pressure on a male figureТак много давления на мужскую фигуруI say in dollar, I still want that ten figureЯ говорю в долларах, я все еще хочу эту десятизначную суммуI need the kind money wey go make Dangote sayМне нужны такие деньги, которые мы заставим Данготе сказать"Who be this black skin man wey dey worry am?""Кто этот чернокожий мужчина, о котором мы беспокоимся?"If we no make moneyЕсли мы не заработаем денегWetin we gain o? (Wetin we gain?)Что мы выиграем? (Что мы выиграем?)My brother wetin we gain (Wetin we gain?)Мой брат, мы выиграем (Выиграем ли мы?)If we no buy the benzЕсли мы не купим benzWetin we gain? (Wetin we gain?)Что мы выиграем? (Что мы выиграем?)Wetin we gain? (Wetin we gain?)Что мы выиграем? (Что мы выиграем?)If we no get controlЕсли мы не получим контрольWetin we gain? (Wetin we gain?)Что мы выиграем? (Что мы выиграем?)My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)Мой брат, что мы выиграем? (Что мы выиграем?)If we no make moneyЕсли мы не заработаем денегWetin we gain o? (Wetin we gain?)Что мы выиграем? (Что мы выиграем?)My brother wetin we gain (Wetin we gain?)Мой брат, мы выиграем (выиграем ли мы?)This year I want to buy motorВ этом году я хочу купить моторThis year I want to buy houseВ этом году я хочу купить домThis year I dey pray make oluwa no pass me byВ этом году я буду молиться, чтобы олува не прошел мимо меняCos I prace for grace my GПотому что я молю о благодати, мой Бог.It's not written that you will find or you seekНе написано, что ты найдешь или ищешь.But you never find that which you do not seekНо ты никогда не находишь того, чего не ищешь.Omo this is the tip of the lifeОмо, это вершина жизни.It's not for the shallow man that we still dey grind ehЭто не для поверхностных людей, которыми мы все еще занимаемся, да(Phone rings) Phone dey ring(Звонит телефон) Они звонят по телефонуNa family dey call ohОни не звонят семье, о,If no be billing, na something dey sup ohЕсли не выставят счет, они могут что-нибудь предложить, оAnyhow e be, omo money is involve ohКак бы то ни было, омо требует денег, оуOluwa bless me 'cause I no fit dull ohОлува, благослови меня, потому что я не подхожу скучному, оуSo much pressure on a male figureТак много давления на мужскую фигуруI say in dollar, I still want that ten figureЯ говорю в долларах, я все еще хочу эту десятизначную суммуI need the kind money wey go make Dangote sayМне нужны такие деньги, которые мы заставим Данготе сказать"Who be this black skin man wey dey worry am?""Кто этот чернокожий мужчина, о котором мы беспокоимся?"Oluwa magbegbe miОлува магбегбе миI want all this moneyЯ хочу все эти деньгиNo wan take the same step wey I take lastНе хочу делать тот же шаг, что и я в прошлом годуYear wey no work for me oh (Wey no work for me)у меня нет работы, о (у меня нет работы)Lord as I dey grind, I dey hustleГосподи, пока я работаю, я суетлюсьBless me with this moneyБлагослови меня этими деньгамиLord na your hand I deyГосподь с твоей стороны, я думаю,I say make you run am for me ohЯ говорю, заставлю тебя бежать за мной, о,If we no make moneyЕсли мы не заработаем денег,Wetin we gain o? (Wetin we gain?)Что мы выиграем? (Что мы выиграем?)My brother wetin we gain (Wetin we gain?)Мой брат, мы выиграем (Мы выиграем?)If we no buy the benzЕсли мы не купим бенцWetin we gain? (Wetin we gain?)Мы выиграем? (Мы выиграем?)Wetin we gain? (Wetin we gain?)Мы выиграем? (Мы выиграем?)If we no get controlЕсли мы не получим контроляWetin we gain? (Wetin we gain?)Что мы выиграем? (Что мы выиграем?)My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)Мой брат, что мы выиграем? (Что мы выиграем?)If we no make moneyЕсли мы не заработаем денегWetin we gain o? (Wetin we gain?)Мы что-нибудь выиграем? (Мы что-нибудь выиграем?)My brother wetin we gain (Wetin we gain?)Мой брат, мы что-нибудь выиграем (Мы что-нибудь выиграем?)If we no make moneyЕсли мы не заработаем денегWetin we gain o? (Wetin we gain?)Мы что-нибудь выиграем? (Что мы выиграем?)My brother wetin we gain (Wetin we gain?)Мой брат, мы выиграем (Мы выиграем?)If we no buy the benzЕсли мы не купим бенцWetin we gain? (Wetin we gain?), мы выиграем? (Мы выиграем?)My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)Мой брат, мы выиграем? (Что мы выиграем?)If we no get controlЕсли мы не получим контроляWetin we gain? (Wetin we gain?)Что мы выиграем? (Что мы выиграем?)My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)Мой брат, что мы выиграем? (Что мы выиграем?)If we no make moneyЕсли мы не заработаем денегWetin we gain o? (Wetin we gain?)Мы что-нибудь выиграем? (Мы что-нибудь выиграем?)My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)Мой брат, мы что-нибудь выиграем? (Мы что-нибудь выиграем?)

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

Ayox

Исполнитель

Falz

Исполнитель

Lyta

Исполнитель

Phyno

Исполнитель