I know wetin better for me I no deh chase palava only after money If you slim or you fat dem go talk ogbeni Na my mess why you come deh hold your belly Enough of the yarn omoh talk and do I no fit deh for your cock and bull story oo Nnahukwa as I move Plenty I go yarn but plenty deh my belle o I was young had I known I for follow my matter jeje forget story o But it's not late oh no o Cos in the school of life na till you die dem go graduate you Pressure out here I don't know why I care Twisted in my head These voices that I hear So mana keep on keeping on Mana keep on keeping on It won't be long Enough of the yarn omoh talk and do I no fit deh for your cock and bull story oo Nnahukwa as I move Plenty I go yarn but plenty deh my belle o I was young had I known I for follow my matter jeje forget story o But it's not late oh no o Cos in the school of life na till you die dem go graduate you Na only me fit to ginger me of course If I ever fuck up I go bear the loss Cos nobody dey to carry my cross No sis no bros ehen Love yourself then love them later Even papa God talk say there's nothing greater You got all you need Just look within Enough of the yarn omoh talk and do I no fit deh for your cock and bull story oo Nnahukwa as I move Plenty I go yarn but plenty deh my belle o I was young had I known I for follow my matter jeje forget story o But it's not late oh no o Cos in the school of life na till you die dem go graduate you