Kishore Kumar Hits

Dillo - Don Dada текст песни

Исполнитель: Dillo

альбом: I Be Dillo (Deluxe Edition)


Hustle like nobody
Back in the days
When I know nobody, when I no get money
From Makoko to Ebute-Metta
Living my life like say, like tomorrow go better
M'oni pe m'o m'oyan ri
I know some people, m'o mo sanmori
Remember the time I no be somebody
Dem dey run, dem no wan gum body
M'oni pe m'o m'oyan ri
I know some people, m'o mo sanmori
Remember the time I no be somebody
Dem dey run, dem no wan gum body
I be the Don Dada (Don Dada)
One Africa Mandela (Mandela)
I give you what you desire (desire)
Because I be number one (number one)
I be the Don Dada (Don Dada)
One Africa Mandela (Mandela)
I give you what you desire (desire)
Because I be number one (number one)
Lasgidi where we dey, I know wetin I face
I sell firewood and plantain
M'oni k'owo l'epe
But now, emi omo no salary
I'm living my life, check my gallery
I love my bottles black, like melanin
Na im be my medicine
M'oni pe m'o m'oyan ri
I know some people, m'o mo sanmori
Remember the time I no be somebody
Dem dey run, dem no wan gum body
I be the Don Dada (Don Dada)
One Africa Mandela (Mandela)
I give you what you desire (desire)
Because I be number one (number one)
I be the Don Dada (Don Dada)
One Africa Mandela (Mandela)
I give you what you desire (desire)
Because I be number one (number one)
Hustle like nobody
Back in the days
When I know nobody, when I no get money
From Makoko to Ebute-Metta
Living my life like say like tomorrow go better
I be the Don Dada (Don Dada)
One Africa Mandela (Mandela)
I give you what you desire (desire)
Because I be number one (number one)
I be the Don Dada (Don Dada)
One Africa Mandela (Mandela)
I give you what you desire (desire)
Because I be number one (number one)
Don Dada (Don Dada)
Mandela (desire)
Number one (number one)
I'm the number one
Don Dada
Mandela
Desire
Number one

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители