Wetin a man no see Wetin a man dey fear Me, I dey my side oo I just dey for corner, corner When them talk like this Them sound a Pharisee You know what time it is When you hear Ahee, Ahaa So what's the play Can't come and kill myself Because of what they say I just dey pray so the blessing come my way I dey my lane. Get to work like Andalé Every night and every day For the people in the Corner, corner, corner I dey my side, I dey for Corner, Corner, Corner Na Baba God, He dey my Corner, corner, corner Na Baba God, He dey my Corner, corner, corner This one's for people in the Wole oooh E get times wey the pressure wan dey do me Corny oh I get one wey dey always stand by me Tension I no dey feel tension Stand on Top of all wey you mention So what's the play Can't come and kill myself Because of what they say I just dey pray so the blessing come my way I dey my lane. Get to work like Andale Every night and every day For the people in the Corner, corner, corner I dey my side, I dey for Corner, Corner, Corner Na Baba God, He dey my Corner, corner, corner Na Baba God, He dey my Corner, corner, corner This one's for people in the Wetin you want, Wetin you need You no dey see If you believe, you go achieve No bi small ting Anything you want o But jealous, envy go come through I'm watching my back, facing my front S.P run it up Corner