John NetworQ See Once again lemme be blunt in a sharp way I'm feeling very dizzy dizzy dizzy This time I'm definitely goin all the way I'm indefinitely busy busy busy We be king of the arenas we are gladiators We've gat love for all dem haters we are glad they hate us Middle finger to bad belle and dem player haters You fit be Commando my guy you no be Terminator See You funny, you funny like I go die Horny like Reverend Father can't be you mehn I go die All along it has been oluwa's Since I came from d gutters to covers rescued by oluwa in time So Thank God the hustling no tire me I remember those applications and the companies no hire me I work for nobody so nobody could fire me No lady gree desire me and now they wan designer me I see so many immitators wanna China me I'm feeling like the strongest in the game dem wan delilah me I'm now a property see buyers wan acquire me I tire everybody no be news because I tire me I'm seeing I have sinned I'm repenting Ask people wey know my scores I'm always representing So The gunners and the devils like to walk alone It's still my blues I own the microphone Everything dey craze Everything dey mad If everybody everywhere say netwizzy toh bad netwizzy toh bad Netwizzy toh bad gan I try to ignore I nor dey see dem like Cobhams Everything no normal na everything abnormal na No girl wan be your lover na no guy wan be your loverman Everything na scam from immigration to jobberman See This is tsunami like no other one See You wan be leader and you never follow You never trek better trek you cannot value motor International guy but nobody know you for local You are Jason Derulo you are riding solo Remember when promise and fail people dey dribble me Now I dey laff My bank account dey tickle me So many unfamiliar faces wan dey mingling But I'm not marrying ah ah I am singling I no dey give credit to people wey dey flash Instagram post because of small thing wey dem dash I surely pose allow you take my photograph I no dey cooperate from my head down to my toes I'm Polo Ralph Who dem swear for wan dey shine Who dem pray for neva blow 0 8 0 5 na your number and my guy you never glo Who no go no know you don't know so I guess you never go It's John Networq, Andre Vibes and Freeme Digitally so Everything dey summersault Your girlfriend is generous blame it on the Tramadol Blame it on the headache I'm offering you some Panadol See this is Tsunami like no other one Everything dey craze o everything dey psycho Life is not fair unless of course you wan be Michael Unlike poles attract you know what happens to the like poles See This is Tsunami if you like know See Prophesying na guess work herbalist na common sense It's all about the offerings too much prophets and prophetess Sugarcane na sugarcane Honeypot na honeypot After the party na after party with dem lollipops With dem lollipops After party with dem lollipops Okay Jaja waka John Networq Andre Vibe on the beezy Synex on the mix It's 3 x 100 in the building I want to give a shoutout to One shoot Iam magic mike