Ok yesterday my mama call me say are you ok I tell my mama say I'm very ok She say remember that your special baby See I enter uni to study economics My music come scatter the premises What a bad guy But they don dey feel my melody Cos na wetin I get I go give Na the rhythm and bass Make I hit you with the rhythm and bass Gimme the mic make I totori you I go knack you the beating and give you the melody Na the rhythm and bass Make I hit you with the rhythm and bass Say old mama them And the youngy them don dance to my melody Na wetin I get I go give Na the rhythm and bass ♪ Na the rhythm and bass ♪ When the gbedu enter the system They say the thing is ringing inside my head I never see a gbedu wey sweet like this Mr DJ turn up the volume Shebi na mr melody give us the rhythm Baby oh, baby oh, baby Dance to the gbedu make we jolly oh No be today I dey knack the gbedu And na my duty to dey give you the gbedu Cos na wetin I get I go give Na the rhythm and bass Make I hit you with the rhythm and bass Gimme the mic make I totori you I go knack you the beating and give you the melody Na the rhythm and bass Make I hit you with the rhythm and bass Say old mama them And the youngy them don dance to my melody Na wetin I get I go give Na the rhythm and bass ♪ Na the rhythm and bass