Uh yeah yeah Everybody Loves Josh abeg oh uh nuh I just want you smiling Everyday and night I just want see happiness and joy all around I no want make you dey, make you dey lonely We're one big family, wherever we may be It's the season of love Make you spread love and light oh I know say this year dey good oh But next year go better I'll be your Santa Claus I'll gift you this my song And I hope you love it yeah The same way me I love you It's the season of love Uh yeah yeah Mama called me yesterday She say you no want come house abi? You don turn big boy for Lagos City Yeah yeah yeah E don tay I cook for you E don tay you sing for me So I packed my bags On my way to Mama's place The kind joy wey I get oh When I see smiles on her face We don sing and dance our local dialect song My heart dey filled with love love love love oh oh oh It's the season of love Make you spread love and light oh I know say this year dey good oh But next year go better I'll be your Santa Claus I'll gift you this my song And I hope you love it yeah The same way me I love you It's the season of love It's the season of love Uh yeah yeah