I need a girl I need a girl wey go rock my world Yes I need a girl, I need a girl from the West Indies Oh Lord, I need a girl Mi nuh care if she bad or good Yes I need a girl I need a girl, wey go have my back Yes lord Behind every bad man, there's a good woman Some ah dem want Slim Some wan cushion I guess, for the pushing If you wan go fishing I can take you Moscow I know bare Russians But see me I only kom get 1 vision I no like the girls wey kom dey television Nuf ah dem on a mission That's the wrong condition You don't want to fall victim So where you dey Pretty girl, can you come my way So where you dey I kom dey search for you everyday I need a girl I need a girl wey go rock my world Yes I need a girl, I need a girl from the West Indies Oh Lord, I need a girl Mi nuh care if she bad or good Yes I need a girl I need a girl, wey go have my back Yes lord Yess Lord oh I need a girl like Erica Badu I go call her my Eminado For her love I go sacrifice oo Forreal! So wine for me pretty Broke your sexy back 1 time for me kitty I need bad girl But not like Vicky I just need a gyal I can show her my city So where you dey Pretty girl, can you come my way So where you dey I kom dey search for you everyday I need a girl I need a girl wey go rock my world Yes I need a girl, I need a girl from the West Indies Oh Lord, I need a girl Mi nuh care if she bad or good Yes I need a girl I need a girl, wey go have my back Yes lord I need a girl Oh Lord I need a girl