Kishore Kumar Hits

Vj Skinny - PAIN DEM текст песни

Исполнитель: Vj Skinny

альбом: PAIN DEM

Внимание! Перевод текстов выполнен автоматически. Возможны неточности и неполнота перевода. Мы прилагаем все усилия для обеспечения точности перевода, но рекомендуем использовать его только в качестве общего ориентира.

As e dey sweet usКак вы ласкаете насE dey PAIN DEMКак вы причиняете им БОЛЬAs e dey PAIN DEMКак вы причиняете им БОЛЬE go dey sweet usБудьте с ними ласковыAlright ladies and gentlemenИтак, дамы и господаLike that Nickelodeon show, men am victoriousКак в том шоу Nickelodeon, "мужчины побеждают"I shun the cheap pizza ogbeni just to be dominosЯ избегаю дешевой пиццы "огбени", просто чтобы побыть доминошникомBoss level but I never start dey fly jetУровень босса, но я никогда не запускаю dey fly jetDem dey vex wey be say I never reach my height yetОни будут досадовать, что я никогда не достигну своего роста.I be the novice wey dey school all the Pros demЯ новичок в их школе, у них все профи.Gentle soul but na my presence dey cause them problemНежная душа, но в моем присутствии они создают им проблемы.I really no send, I gats do what I gats doЯ действительно никого не посылаю, я гатс делаю то, что я гатс делаю.I be real Israelite but e pain dem when I form JewЯ настоящий израильтянин, но причиняю им боль, когда становлюсь евреем.I no be switch but see them trying to off meЯ не меняюсь, но вижу, как они пытаются отделаться от меня.I Leave them to karma abeg make nobody judge meЯ оставляю их на усмотрение кармы, чтобы никто не судил меня.Na where the Bus stop be the bus stopНа том месте, где находится автобусная остановка, находится автобусная остановкаBad guy dem dey wonder how me the boy dey topПлохие парни, они задаются вопросом, как я, мальчик, стал их лидером.Bad belle rappers dem with them toy heartsРэперы Bad belle с их игрушечными сердцами.Na dem dey make people dey talk say boys badОни заставляют людей говорить, что парни плохие.I rap and I make their temperature boil hardЯ читаю рэп и заставляю их кипятиться.Ba-ba-baddo na me Skinny charmer ball hardБа-ба-баддо, у меня, худенькой очаровашки, жесткий мяч.Why anything I do e dey pain demПочему все, что я делаю, причиняет им боль?Dem get car, I dey trek e dey pain demОни берут машину, я отправляюсь в путь, причиняя им боль.Dem don chop, I never chop e dey painОни не режут, я никогда не режу без боли.Dem still dey harmattan but na my doings na him dey rain demОни все еще любят харматтана, но мои поступки не причиняют им вреда.Why anything I do e dey pain demПочему все, что я делаю, причиняет им боль.Dem get car, I dey trek e dey pain demОни берут машину, а я отправляюсь в путь без боли.Dem don chop, I never chop e dey painОни не режут, я никогда не режу без боли.Dem still dey harmattan but na my doings na him dey rain demОни по-прежнему любят харматтана, но на мои поступки против него они не обращают внимания.E dey pain dem cuz i dey ball hard always (E dey pain dem)Им больно, потому что я всегда играю жестко (им больно).(I dey ball hard always) (E dey pain dem)(Я всегда играю жестко) (Им больно)I dey Thank GOD cuz I dey live by his graceЯ благодарю Бога, потому что я живу по его милости(I dey live by his grace)(Я живу по его милости)Dem dey drive benzОни водят бенцStill dey hate on my legОни все еще ненавидят мою ногуU get many babeУ тебя их много, деткаBut still dey crush on my girlНо они все еще влюблены в мою девушкуI no be baller like youЯ не такой балер, как тыI go do where my power reaxhЯ иду делать то, что в моих силах.Dey chop chickenОни нарезают курицуStill dey put eye for fishОни по-прежнему охотятся за рыбойMy lyrics don dey finshМои тексты не кажутся законченнымиI light up my kpoliЯ зажигаю свой kpoliUniben no take meUniben не забирай меняI end up for polyВ итоге я становлюсь политехникомYou no go hate on the boyНе обижайся на парняIf you really know my storyЕсли ты действительно знаешь мою историюHow u wan take spoil my moodКак ты можешь портить мне настроениеMe wey don dey on mollyМе вей не дей на моллиNo dey stingy with BallОни не поскупились на мячMbappe gimme passМбаппе отдай мне пасNah music your banny hearНах музыку, которую твой банни слышитWey make her begin danceМы заставим ее начать танцеватьFire bullet lyricsТекст песни Fire bulletLike say I be militantНапример, скажем, я буду воинственнымIf u no dey fine my problemЕсли ты не согласишься, они решат мою проблемуThen you better gimme chanceТогда тебе лучше дать мне шансNo dey stingy with BallНе поскупись на мячMbappe gimme passМбаппе отдай мне пасNah music your banny hearНах музыку, которую твой банни слышитWey make her begin danceМы заставим ее начать танцеватьFire bullet lyricsТекст песни Fire bulletLike say I be militantНапример, скажем, я буду воинственнымIf u no dey fine my problemЕсли ты не согласишься, они решат мою проблемуThen you better gimme chanceТогда тебе лучше дать мне шансE dey pain dem cuz I dey ball hard alwaysНе причиняй им боли, потому что я всегда стараюсь изо всех сил(I dey ball hard always oo)(Я всегда стараюсь изо всех сил оо)I dey Thank GOD cuz I dey live by his graceЯ, они, благодарю БОГА, потому что я живу по его милости(I dey live by him grace oo)(Я живу по его милости, оо)Why anything I do e dey pain demПочему все, что я делаю, причиняет им боль?Dem get car, I dey trek e dey pain demОни берут машину, я отправляюсь в путь без боли.Dem don chop, I never chop e dey painОни не режут, я никогда не режу без боли.Dem still dey harmattan but na my doings na him dey rain demОни все еще любят харматтана, но мои поступки не причиняют им вреда.Why anything I do e dey pain demПочему все, что я делаю, причиняет им боль.Dem get car, I dey trek e dey pain demОни берут машину, а я отправляюсь в путь без боли.Dem don chop, I never chop e dey painОни не режут, я никогда не режу без боли.Dem still dey harmattan but na my doings na him dey rain demОни все еще харматтан, но на мои поступки на него они не влияют.

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

NO CAP

2021 · Мини-альбом

Похожие исполнители

Dremo

Исполнитель

Laime

Исполнитель

Jeriq

Исполнитель