Say my girl e be you e be you Wey dey make man belle full belle full Make we dey like v and w Shey you go dey chop my banku o o o o Say my girl e be you e be you Wey dey make man belle full belle full Make we dey like v and w Shey you go dey chop my banku Shey na fight I go fight for you If you like make you cause trouble For your matter I go learn kong fu hun hun Girl I promise you Shey na fight I go fight for you For your matter I go fight kong fu If you like make you cause trouble Baby bend down twerk it and pause You be bird I be hunter wey dey fire catapult Oya open that your booty make I shoot my shot No worry if anything happen I go carry my cross I say bend down twerk it and pause You be bird I be hunter wey dey fire catapult Oya open that your booty make I shoot my shot No worry if anything happen I go carry my cross I know sey you get boyfriend but that one no be problem As per sey I dey patient make I watch like entertainment But when me I go kon vex na when you say you no sex With the way the kon set why I no go kon vex I know sey you get raba like don dada Don't be soft daft like your father Drop your sister and your mother Make we go knack like we're lovers Do like porn star for the dollar of the naira wait whatever You be ganja I be lighter make we light ourselves on fire Say my girl e be you e be you Wey dey make man belle full belle full Make we dey like v and w Shey you go dey chop my banku o o o o Say my girl e be you e be you Wey dey make man belle full belle full Make we dey like v and w Shey you go dey chop my banku Shey na fight I go fight for you If you like make you cause trouble For your matter I go learn kong fu hun hun Girl I promise you Shey na fight I go fight for you For your matter I go fight kong fu If you like make you cause trouble Baby bend down twerk it and pause You be bird I be hunter wey dey fire catapult Oya open that your booty make I shoot my shot No worry if anything happen I go carry my cross I say bend down twerk it and pause You be bird I be hunter wey dey fire catapult Oya open that your booty make I shoot my shot No worry if anything happen I go carry my cross Shey na fight I go fight for you If you like make you cause trouble For your matter I go learn kong fu hun hun Girl I promise you Shey na fight I go fight for you For your matter I go fight kong fu If you like make you cause trouble You know I'm in love with you