Rest in pieces to all my enemies and opposition Even in isolation, man a caking, that's determination Iron will! All blessings to the Most High! Say in Lagos na everyday grind grind Cos the streets no dey celebrate valentine I was alone on the road, it felt like Quarantine Like a river the way the water falling from my eye You know say as this hustle here spoil On these streets why nobody wanna employ Many things wey me do but me no get choicе Paid the price for this life, go chеck my invoice But they wanna tell us crime no pay When we getting nothing from the government In fact they the reason why the money no dey Yet dem dey tell us say that no crime no pay My mumu done finish brother My mumu done finish abeg My mumu done finish forever My mumu get limit abeg This one no be 1993 This one no be 1996 Is it Abacha that is seating on the seat? So tell me why it feel like 1996? This one no be 1993 This one no be 1996 Is it Abacha that is seating on the seat So tell me why it feel like 1996? Me I no be Fela Anikulapo But I ain't rolling ever anymore Me I no be Fela Anikulapo Respect! But me I cannot take it anymore Respect! Na Maureen Chi Igwebe wey born me Me I no be Anikulapo Respect! I ain't rolling over anymore Respect! Me not keeping quiet anymore!