Awake two in the morning Praying fi grace upon me Saying thy name when they haunt me See the way they creep in my dungeon Things I for face, no assumptions Yeah I for take a few punches Before the tours and hotel lodges The life we dey crave no options Damn my time take forever God You no dey see sey I be your member All the way from Weija to Adenta Lies wey she no remember See, I take you places you go kai me Okay you dey try me Bag full of dreams sit beside me When sunrise you know where to find me I've been on the road For long being on the road I no no where to go For long being on the road I no no where to I no no how to I no no why to I no no what to Where to I no no where to Oh na na na me I confuse Ei so who dey come through Turn a butterfly lazy cocoon You be kind ebi you them want fool Na she too the things wey she come do En mind dirty pass korle lagoon Legs up like sey ebi kung fu Calm down make we play am in a one two Life make like game we dey walk through Experiences man get wey he no dey taya Things we pray for we know we go acquire Taking days off naa we no retire Level for aspire See, I take you places you go kai me Okay you dey try me Bag full of dreams sit beside me When sunrise you know where to find me I've been on the road For long being on the road I no no where to go For long being on the road I no no where to I no no how to I no no why to I no no what to Where to Ei Auntie Connie See the chance you take for me The prayers too plenty for me May blessings still fall on you Ei Auntie Connie See the chance you take for me The prayers too plenty for me May blessings still fall on you For we wey we stress pass Open the gate For we we dey trespass Show him the gate For who no be steadfast No open your mouth with less fact See, I take you places Come come come show me where the way is Trapped in em cages When we up you know where we facing I've been on the road For long being on the road I no no where to go For long being on the road I no no where to