Kishore Kumar Hits

Olabayo - No Worries текст песни

Исполнитель: Olabayo

альбом: No Worries


Ahhnn
No more worries oh
No more worries oh
Na God Dey handle my calculation
Yeahhh
No more worries oh
No more worries oh
Na God Dey handle my calculation
Everyday addition
My money addition
My grace dey addition
See now am unleashed oh
Everyday addition
My money addition
My grace dey addition
See now am unleashed oh
Cause you give me formula
That's why I dey popular
Wuna don dey feel me now
Yea
Back then dem no dey send me oh
But my mama tell me oh
My son you go reach oh
And now na the time oh
Oh oh oh oh
Anything wey God give you
No get mate oh
They want to see me down
But I no go fall
Oluwa my pilot
Eh yeah
And na one day sure
I go shutdown 02 Arena
I go paint my walls
With Grammy
I go shutdown
Miami
I go go far far far
Faraway
No more worries oh
No more worries oh
Na God Dey handle my calculation
Ah ah ah
No more worries oh, no more worries oh
No more worries oh, no more worries oh
Na God Dey handle my calculation
Everyday addition
My money addition
My grace dey addition
See now am unleashed oh
Everyday addition
My money addition
My grace dey addition
See now am unleashed oh
Eh
Pele Pele
Na so the thing be
Keep on moving
One day you chop
Dem mama go chop
Family go chop
Eh
Oya dide jimasun
Brother dide jimasun, jeje oh
Dide jimasun, jeje oh
If I tell you say e easy
Omo na set up oh
But I tell you say
Start am
You go make am oh, you go make am
Everything you do
No dey rush oh
Take am jeje oh
Jeje oh
One day you go smile like me
Like me oh
No more worries oh
No more worries oh, no more worries
Na God Dey handle my calculation
Ahh Yeah
No more worries oh
No more worries oh, no more worries
Na God Dey handle my calculation
Everyday addition
My money addition
My grace dey addition
See now am unleashed oh
Everyday addition
My money addition
My grace dey addition
See now am unleashed oh
See now am unleashed oh
See now am unleashed oh
Eh
See now am unleashed oh
See now am unleashed oh
See now am unleashed oh
Is Blizz Baby
Social Manager

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

Yadah

Исполнитель

Blizz

Исполнитель