Kishore Kumar Hits

Fokn Bois - Coz Ov Moni текст песни

Исполнитель: Fokn Bois

альбом: Coz Ov Moni (Original Motion Picture Soundtrack)


Make we do fast, ŋtɛm tɛm oya, pat thomas talk sika yɛ mogya
Make we do fast, ŋtɛm tɛm oya, pat thomas talk sika yɛ mogya
I no wan mek we catch der mek e talk nottin funny
Again cuz last week leff small i dey to am
B like e dey do so coz e know say we go bo am
U c da gidigidi e do da time we dey owe am
Now e too in time catch
Hm Yeh We go show am
Chale dey say da guy no dey
Hoh dey dey lie. As u dey talk to the kiddy den sombro dey spy
Thru the louvre blades
Yeh e dey inside
Herr today we go get wanna moni walai talai
Chale opana no fit go thru the backdoor
Oh... e no get som. Beh we com here b4 or
Yeh e b tru i dey kai mek we chock
Chale mek we leff go buy som ice water suck
Hey! Wer to? Wer wanna moni dey
Kwasia u no dey pick ma phone calls since monday
How u dey see me? Mek da kiddy lie me
Talk somtin better, mek u no try me
Half?! U dey craze! Wer wanna moni dey
Da slap wey i giv u no satyy u ah plenty dey
Release yor mobile. Beh u no dey use am seff
Deft phone! Mek we take in tv den in deck
Waa look. All dis time den e get the kishi
So like u go toss we if we no use takashi
Mek we go som pata ase 4 north kaneshie
Yeh som fufu n aponkye shishishi

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

Efya

Исполнитель

Jayso

Исполнитель

Asem

Исполнитель

M3NSA

Исполнитель