Charle make we do like we dey cry Like it pain we say he die So say they go give we malt The kheebab no get salt Why they give you small chicken? Enter kitchen We for chill before they source The gari foto no have sauce Later we go fi sort am The girl wey na we for spot am I see am naa i go headbuttt am Use this knife take cut am Ah but the thing just be plastic We for do something more drastic She get we she fi ****** Revenge go be fantastic We dey cry the dry tears of a crocodile Two happy animals We dey for your funeral For the mineral Ah i see am You see yam No be am? That be yam Foodian Where they am? See am! It be am! You make ready? ever You be shaky, never In neck, sever Make i check, clever We dey cry the dry tears of a crocodile Two happy animals We dey for your funeral For the mineral Ah you dey cry? I no dey cry Why She dey cry Kai she for die Why? Why? She make sad Too bad Her dad I'm glad So you want take am add Yes We no be killers we be chillers She wound us she steal us But charle tome go heal us Time is not a doctor It no go fit comot scars Oh she has a daughter We dey cry the dry tears of a crocodile Two happy animals We dey for your funeral For the mineral Source: Kheijay Credit: #TN