You are the light of the world A city that is set on a hill cannot be hidden No, no, no, no, no Dem come fish our water empty Dem come chop our oil plenty Dem come take our resources away Dem come strip us naked of our riches Dem come use us as dem store For a material to make them rich Brother, oga, oga, bros, wetin Sister, sister, sis, Wetin we dey do te te te Wetin we dey do thief thief thief Where we dey, when dem muu on us What we sow, na him e go be Wetin we dey do te te te Wetin we dey do dem thief thief Where we dey, when dem muu on us What we sow, na him e go be Oya tell me wetin i go do (tell me wetin i go do ooo) 'Cause I'm lost in this sin the face of the world Hmmmmmm Don't forgive, forgive nothing or save myself from dying Oga suffri o oh Oga suffri o oh Oga suffri o oh E don tey wey you dey do me like this But right now I no go take no more (laiye, laiye wetin) I go open my mouth 'Go tell you wetin i dey feel Wetin we dey do te te te Wetin we dey do thief thief thief Where we dey, when dem muu on us What we sow na him e go be Wetin we dey do te te te Wetin we dey do dem thief thief Where we dey, wey dem mu'u on us What we sow na him e go be Wetin we dey do te te te Wetin we dey do thief thief thief Where we dey, when dem mumu on us (na him you go reap) Eh eh, eh eh Wey wey, wey wey Thief thief, thief thief Go go, go us Reap reap So e be