Travel oversea stil I never see Everywhere I go, to let them know Vivace Records Its Oyinkanade Tee-Y Mix First of all you flow like a river for my heart Out of all of them na you dey carry first my baby Asanwa make me just dey happy Cos only you dey turn me on Honey sweet oo my baby oo aaah But you are sweeter my baby oo aaah I go hold you tight o no letting go ah Girl you are a blessing ooo aahh Your front and back oo is what I dont understand Ee Cos people dey gather like sey today na your Baiday I know what they see is what I saw No hear weting dem talk Baby jeka lo koro Baby jeka ma jo lo From here down to porta I dey on top your mata You sweet like bread and butter I go polongo your matter Honey sweet oo my baby oo aaa But you are sweeter my baby oo aaa I go hold you tight o no letting go ah Girl you are a blessing ooo aahh Travel oversea stil I never see Everywhere I go, to let them know But you are sweeter my baby oo aaa I go hold you tight o no letting go ah Girl you are a blessing ooo aahh I know what they see is what I saw No hear weting dem talk Baby jeka lo koro Baby jeka ma jo lo From here down tro porta I dy on top your matter You sweet like bread and butter I go polongo your matter Honey sweet oo my baby oo aaa But you are sweeter my baby oo aaa I go hold you tight o no letting go ah Girl you are a blessing ooo aahh From here down to porta I dey on top your mata Omo yen sweet oo Omo yen set ooo Moni sissy nice ooo Moo yen nice ooo