Kishore Kumar Hits

YoungCee - Fakosi текст песни

Исполнитель: YoungCee

альбом: Genesis (Deluxe)


New Fela
Bother me and i go bend and slide
See nobody fit to kill my vibe
I getti energy wey no fit die
Omo ologo till thy kingdom come
When i hop on the jam i dey shoot on sight
Alabosi no fit dim my light
E don tey wey I dey rise and shine
Mama told me bobo cast and bind
I dey rise and shine oh
If no be money no call my cellular
I dey on my grind VIP no be regular
I dey give them gbedu
This feeling is true
If you wan my gbedu
You want to nor nor
Moniko Fakosi
Wan jeun wan Fakosi
Omo ologo Fakosi oh
Wan jeun wan Fakosi
Ohh ohh Moniko Fakosi
Wan jeun wan Fakosi
Omo ologo Fakosi oh
Wan jeun wan Fakosi
Fakosi oh
See they've been asking for New Fela I've been on the road
I dey my lane so even if you shenk me i no go slow oh
See me i dey run my race, international Fela adventure
Pull up in a brand new Tesla with my girls them we've been burning trees
Orimi bamishe Orimi bamishe
Odun gon gon (Giddem)
Tatashe atarodo and tatashe pepper gon gon (Giddem)
Komowe, olodo komowe but she sabi dance (Giddem)
Kokaye, folake wa jaiye
Opor gon gon
But if no be money no call my cellular
I dey on my grind VIP no be regular
I dey give them gbedu
This feeling is true
If you wan my gbedu
You want to nor nor
Moniko Fakosi
Wan jeun wan Fakosi
Omo ologo Fakosi oh
Wan jeun wan Fakosi
Ohh ohh Moniko Fakosi
Wan jeun wan Fakosi
Omo ologo Fakosi oh
Wan jeun wan Fakosi
Fakosi oh
I dey give them lamba for days now (Giddem)
As I dey give them lamba for days oh oh (Giddem)
As I dey give them lamba for days now (Giddem)
As I dey give them lamba
Moniko Fakosi
Wan jeun wan Fakosi
Omo ologo Fakosi oh
Wan jeun wan Fakosi
Ohh ohh Moniko Fakosi
Wan jeun wan Fakosi
Omo ologo Fakosi oh
Wan jeun wan Fakosi
Fakosi oh

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

1414

Исполнитель

Feezy

Исполнитель

DJ Ab

Исполнитель

Mr442

Исполнитель