Harrix sing song yeah Oluwa shower me with money e Abeg shower me with plenty e Cos I go like bless my mummy And my daddy, so dem go happy. To all my friends and my families To anybody wey dey hustle To make it o, papa hear all our Prayers, God na abeg o We dey beg o I Wan make this money Like aliko Dan, shee e no go tey I Wan make this money e Like otedola, E money e I Wan make this money Like Aku Zaza, jowizaza e If you bless with money e K'obi cubana, e no go bad e Papa I don tire to dey treck o And I Don tire to dey wait o Papa bless me with my ride o God na abeg o, i dey beg o I say I Don tire to dey cry o I Don tire to dey pray o Oluwa remember me today o God na abeg o I dey beg o Me i Don tire to dey starve I Don tire to dey fast o Oluwa do something today o Abeg o o, eee!! Many men dey for sakiriwa Many men Dem burn Dem with fire Some men Dem light Dem with kala All in the name to make life better I Wan make this money Like aliko Dan, shee e no go tey I Wan make this money e Like otedola, E money e I Wan make this money Like Aku Zaza, jowizaza e If you bless with money e K'obi cubana, e no go bad e E no go bad e If my song follow blow today, E no go bad e If I follow for top 5 ee eh! E no go bad e If I follow for Dem men e Ye Ye ye Oluwa do something Daddy do something