Bube Creativity E eh E eh E eh Somebody call 911 This girl don killie person o Nwata nwanyi egbugo mmadu o ooo Somebody call 911 This girl don killie person o Nwata nwanyi egbugo mmadu o ooo The way she dey waka, i dey see am Her front and baka, i dey feel am Nwa bu nu cinema, i dey watch am Ye ye ye ye yeee Anything for my baby ooo From Naija to oversea oo You go chop my money oo Ooo ooo All of your friends Dem a jealousy Even my friends dem a envy me But me no send all i want is you baby ooo All of your friends dem a jealousy Even my friends dem a envy me But me no send all i want is you baby ooo All i want is you First of all she no be wait and take Baby fine with brain, nwa bekee She get all i want She get vibe ooo Oh mama Oh mama Oh bebe Somebody call 911 This girl don killie person o Nwata nwanyi egbugo mmadu o ooo Somebody call 911 This girl don killie person o Nwata nwanyi egbugo mmadu o ooo The way she dey waka, i dey see am Her front and baka, i dey feel am Nwa bu nu cinema, i dey watch am Ye ye ye ye yeee Anything for ma baby ooo Ye ye ye o For my baby o Hmm a ye o Bube Creativity