Kishore Kumar Hits

The Pulse - Sote текст песни

Исполнитель: The Pulse

альбом: State of Emergency


If you dey for 9ja say ya prayer,
O Nigeria
If you dey diaspora say ya prayer,
O Nigeria
Na so we go dey.
Our children dey play on top empty belle
O Lord show us the way, chai
We go send our pikin go school
Dey go fail, dey go go blend, dey go end up in jail
Power holding na our best friend
Bcos na only dem remember send us mail.
9ja I dey hail o
Una no dey fail o
Even say the country dey wail o
Una still dey sail o
I write W A E C Sote
Sote Sote Sote
Sote Sote Sote
Aigh
Until I pray Sote
Sote Sote Sote Sote Sote Sote
Sote Sote Sote
Sote Sote Sote
Sote
Sote Sote Sote
Lai
I go dey pray Sote
Barren woman go born pikin Sote
Panadol go dey cure AIDS Sote
Sote Sote Sote
Lai
I go dey pray Sote
Religious crisis no go dey Sote
Christian and Muslim go pray together Sote
Man and Woman go dey live together Sote
I go dey pray Sote
Satan go dey hala Amin Sote
Armed robber go return money Sote
Limousine go be Naija taxi
All the president go be my Paddy
Goat go pursue Lion Sote
Dog go dey pay for bungalow Sote
Fish go dey fear water Sote
Pikin go breastfeed Mama

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители