(En'-En'-En'-En')
(En', En', En', Enta)
Obimo, biko, ye meko (meko)
Never forget where I'm from na ghetto (ghetto)
Luis Fonsi, Despacito ('Cito)
Abena, balance, balancigo ('cigo)
Gwagwalada, capital
Turn the party to a carnival
'Cause my gbedu, e gat speaker
Show real love, no dey send me sticker
This life wey we dey, aye yi ma ni'ka
Careful for them oh, my nigga
Any negativity, I dey cancel am
Tinba gb'omo, I go fit go two round
(Onye)
No fugazi, I get cash oh
(Onye)
No judge my present with my past oh
(Onye)
Will you pull up to my yard oh?
(Onye)
Pull up in my galardo oh
(O-Onye)
No fugazi, I get cash oh
(Onye)
No judge my present with my past oh
(O-Onye)
Will you pull up in my yard oh?
(Onye)
I'm a biggie boy, biggie man oh
Yeah, Onye
Lee nu ifea I na aru mere umu guys, ekolibe
Okwa m na eche nu gi ka I bia n'ulo mu na gi, esolibe
Call me, I no delay, nye gi money ka I libe
Mana I solu mu, I go make everyday your holiday
Nye gi life, ka I kwete na the boy di radical
Turapu your ex, fuck that nigga, he's an animal
Ada obodo oyibo, nwa di godi international
Ndi dili gi, emebe nu emume kaa o bu carnival
I na agafe faa ana, alu aka
Skin color gi, ocha na abaa anya
Your body na body men, o men ana agba ala
Ndia na awa anya, abiaa kwa ama aka
I biawa, enyina pant bia, mm
Akujana, Seyi ji Vibez bia
Bunye gi anya, muna gi a light bee ya
Ejim ife, I di low so mu gaa charge kwa ya, ahh
(Onye)
No fugazi, I get cash oh
(Onye)
No judge my present with my past oh
(Onye)
Will you pull up to my yard oh?
(Onye)
Pull up in my galardo oh
(O-Onye)
No fugazi, I get cash oh
(Onye)
No judge my present with my past oh
(O-Onye)
Will you pull up in my yard oh?
(Onye)
I'm a biggie boy, biggie man oh
I biawa, enyina pant bia, mm
Akujana, Seyi ji vibez bia
Bunye gi anya, muna gi a light bee ya
Ejim ife, I di low so mu gaa charge kwa ya, ahh
(Onye)
(O-Onye)
(Onye)
(O-Onye)
(Onye)
Поcмотреть все песни артиста