Yesterday ma padiman craze I cry like sey ei don die Kou change the man ei brain fo my front, bo no be lie I no get time fo see ei face Ei happen na fo night Katika hol na torch fo terre fo show we light Only sun for Douala, ei dey like sey ma skin go boil If rain fall, they cut light, no sey dat ndamé go spoil 50kilo tramadol for inside fotocol Da tin no fine at all, better na alcohol All di bolo I bolo, bi like I waste my time Quantity fufu di show how long u don di grind Men di comot villa reach fo town only fo shine After 30 years dey never cross finish line Na naw you no sey corruption no be na crime? Na naw you no sey you no fi jus talk ya mind? Na naw you no sey tin dem strong for inside cold? Na naw you no sey for pays you no fi grow? You be Anglophone or Francophone? You dey fo there or you dey fo here with we? We want na peace but di men dem no fi gree Peace Peace Peace massa! Na who the men naw so no who dey kill? Na who di ngata naw so na who dey free? Est-ce que na so di schema bi get for be? Peace, yeah! People inside bush di talk because dey no first know Nothing nova change since wey wuna bi decide for go Man get luck for inside cold sekasey more end no di show Bolo no dey, if ngueme dey I tanap empty pot for stove Massa look all man for pays, any man for here di manage Some oda man sey French, Some oda man sey English, Like sey if I die today, all ya pungu dem go finish You fit do me anything but my soul will never be tarnished Some men dey comot oda men dem still remain for kwata Problem dey Bamenda go reach right for Kolofata If wata tanap one place no sey na doty blood gutter No bi mbrakata you di tok naw you di go ngata I check sey I fit love till di day I see my njaka I no wan me problem naw so man just want for waka Kotto Bass na Douala man wey sing about Bamenda 2019 na peace dey for agenda. You be Anglophone or Francophone? You dey fo there or you dey fo here with we? We want na peace but di men dem no fi gree Peace Peace Peace massa! Na who the men naw so no who dey kill? Na who di ngata naw so na who dey free? Est-ce que na so di schema bi get for be? Peace, yeah!