I be one wey dem waiting for Na my matter dem dey their Carry for their head Oh oh yeye Oh yeye Thank God Man no be God oh God no be man Oh yee Thank God oh No be my fault say everything is going well for me ye iye No be my fault say am so blessed welly welly oh Thanking God for the Grace Blessings just dey coming my way No be by power na Grace Oluwa Eshe gangangan Thanking God for the Grace Blessings just dey coming my way No be by power na Grace Oluwa lon gbemileke won seh See me now am so versatile We dey murder any beat Talk of many styles Omo na grace oh Na by grace oh Bad belle want me down Dem dey hate oh yeah Hmm dem dey pray for my downfall God gat my back won ti jabo See me dey thank God now For the Non stop blessings he dey showers on me all while eh. Steady on my lane I dey grind oh Blessing just dey work for me Hard oh wu Naso dem dey wanting my downfall Oluwa gat my back Moti jelo jelo To God be the glory Moti felo felo oh nah Thank God for grace oh Thank God for grace oh Thanking God for the Grace (Thank God thank God) Blessings just dey coming my way oh No be by power na Grace Oluwa lon gbemileke won seh