Show me your face oh my jeez Oh Lord of mercy No come dey look me like this God On my kneels I dey beg Even though I dey do things You no like but baba Show Me your mercy Ki aye mi ko dun Ko tun loyin yeah yeah Oh my father Who at in heaven Hallow be thy name Baba boost up my level Five thirty till eleven Hustle on the street just to put Food for table only you Only you fit to change up my Story From story to Glory Majen taraka Majen taraka kito je Oluwa Jekin biza biza oh Jekin biza kin to zeh Because na me know where Shoe dey pain me oh Many many things I dey facing Oh wey dey face me Se orimi ni Ori apesin oh Everyday I work work work Work work For wetin I go chop chop chop Chop chop Baba open if I knock knock at Your door Cos only you I get no other God