I'm the... You know it's Tobii with the wave Aye Aye Wetin I do to your shawdy go make her to tell you the truth say i good no be lie I'm so alive to this jonzing niggas if they crossing my line omo guy dem go die (Gimme the gun) Shooting the pussies wey always dey sly When they begin to dey hear say you blow they be coming like chickens to follow u fly Steady piping yeah yunno I'm a beast Pray for the bread make e choke for my life make e start to dey rise when I add am with yeast Judas dey come make e kiss me for cheek I go comot en teeth I go make sure e bleed Started a war now you coming for peace? Ah Omo you better dey miss Never compare me to niggas who always deliver like dogs like I said I'm a beast Walahi talahi Walahi talahi Walahi talahi (Walahi talahi) Walahi talahi Walahi talahi You too Dey lie (You too Dey lie) Walahi talahi Walahi talahi Walahi talahi Walahi talahi Walahi talahi You're not my guy So it's Back to the basics Niggas so fake So these niggas don't faze me I put in work So don't call me lazy Just left the stu Then I'm calling your baby (Then I'm calling your baby) Then she calls me Papi She comes for the stick Then trust I ain't slacking I'm attacking Her cheeks I'm clapping We ain't casting But she just left my place So Trust me Bro she's capping Walahi talahi Walahi talahi Walahi talahi (Walahi talahi) Walahi talahi Walahi talahi You too Dey lie (You too Dey lie) Walahi talahi Walahi talahi Walahi talahi Walahi talahi Walahi talahi You're not my guy Hey bros (Everywhere Dens) Walahi talahi my guy you no reach I hear your song I just dey roll since You no too know but better know this We're talking rap, you can't compete with those things now (Haba) Go delete all those things now Ehn You no dey fear God? Abi you deaf, you no dey hear word? You still dey play am, you no dey hear stop? You no dey hear pause? Bros! No be say I too sabi but see I sabi die Wanna know how? Add X, divide the Y Yeah I got the sauce and you just can't deny You can't recognize it Ugh I dey change style anyhow like Kamasutra If you want smoke I be Kalakuta Because Walahi talahi see Kadens too bad Walahi talahi Walahi talahi Walahi talahi (Walahi talahi) Walahi talahi Walahi talahi You too Dey lie (You too Dey lie) Walahi talahi Walahi talahi Walahi talahi (You no Dey try) Walahi talahi Walahi talahi You're not my guy Miss caps alot Out of the circle Losing the plot Say that you got All you got caught Pushing your buttons I know the spot Been alot of talk they need to shut up Cause you wasn't even there when man dey lock up Lock up Feel the pressure to ride then flock up Cause you man got stiff when 12 hit block off Humble beginnings You know the rest Cause I was winning you hit reset Pest Rest You not the best Probably the best dressed but that's less Nah you need more yards on that dress Nah you need less smoke on your breath Nah you need more bars to come test Know you obsessed Need to confess Guy why this thing Why this thing cut so sharp