Kishore Kumar Hits

Kishboy - Check Am текст песни

Исполнитель: Kishboy

альбом: Check Am


I comot the competition na me dey carry league for this season
Check am
And papa God na hin be my sponsor no illuminati or heathen
Check am
Dont u worry we will get back to u very shortly but shortly dey didnt oh
Check am
If we dey count all our blessings is one by one e go enter a billi oh
Check am
Yesu christu has been faiithful he giveth he taketh no different from u u know
Check am
Nobody send wen from monday to monday we be throwing spit in the studio
Check am
E get sone kine days wey me nd gambit no dey record cos no fuel mikano
Check am
E get some kine days wey me and gambit no fit record no fit record no fit record
CHECK AM
Now na we get am
Got the city on a lockdown
Wen i dey shoot i place am i check am i take a step back nd i bend it like beckham
Student dey give man test this no b stratham
Grew up in maktown close to the main road
Kutcha Utebe na dem gimme background dem gimme background
Den no won see d big picture shey na me paint am
Bars advanced gon no b for lame man
Influencer wey dey survive on night plan
I write this song in a way wey wey d haters for comment section go confess sey na mad jam
Pull up skrrr skrr
Omo ask jason no b me statham (na jason statham)
Check am
How many people don die cause of poverty
Check am
The women are starving Our children are hungry the government is managing
Check am
Sars go collect ur money and ur life nd dere is no security
Check am
Lazy nigerian youth but ze feffle are lacking d social amenities
Papa bosco just finish to dey work for pit
Branch bet shop play over 2.5 just to try and make ends meet
Ticket don cut erywhere burst junior has to take d fufu without meat
E don too much papa bosco find rope hang hinsef for the nearest zinc

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители