I don't mean to cut the line I know it wasn't right But you know say you no dey try You wan do midnight call You say baby girl you fine Shey you will be mine Omo you get mind oh Oya make you carry that your broke ass affection Go your village Yes, this is a rejection Baby boy, me I no go lie You are not my type But you get mind oh I didn't mean to hurt him But it needed to be done I'm waiting for the time when Dangote son go come Rum pum pum pum Calm down Rum pum pum pum Calm down Mama mama mama One bobo call me now He say he wanna take me out But I don't know if I am down Because e no get RangeRover The boy e no get RangeRover Oh mama mama mama I'm gonna turn him down Oh mama Me I no be tiff I swear I no be tiff But you no wan believe I'm tryna make you see Make you no fall in love with me If you no get money Cos the economy's down I don't mean to hurt you now But me I gats to break am down Don't know what you were thinking You wey you be pikin Me wey I be queen of the town I didn't mean to hurt him But it needed to be done I'm waiting for the time when Dangote son go come Rum pum pum pum Calm down Rum pum pum pum Calm down Mama mama mama One bobo call me now He say he wanna take me out But I don't know if I am down Because e no get RangeRover The boy e no get RangeRover Oh mama mama mama I'm gonna turn him down Oh mama I don't know wacha doing Don't know wacha doing Why you no find another woman Find another woman Why you still dey linger Tell me why u still dey linger huh I go find omorogun I go put it on ya I dey tell you niggah Make you no dey linger huh You can come back later with your RangeRover Rum pum pum pum Oya leave me now Rum pum pum pum Run make you go find your wife downtown Shey you no go free me now Free me now, free me now Oh Lord have mercy This boy no wan free me now Oya now Wait, make I pour you chemical No be by force This boy oya free me now Free me now Mama mama mama One bobo call me now He say he wanna take me out But I don't know if I am down Because e no get RangeRover The boy e no get RangeRover Oh mama mama mama I'm gonna turn him down Oh mama