Kishore Kumar Hits

Soft - Comot Body текст песни

Исполнитель: Soft

альбом: Vibrations


Soft bang! Bang! Bang!
Oh (Pariiiii)
I say commot body put ynash make the gbedu enter you
Ajino motor buggy track
Ah ejo ya oh
Say I get men with bullion van
Awon te mi festac(awon te mi festac yo)
Omo this jolly no be chaise is a banger(banger)
50 bottles of manya(Maya oh) (Maya oh)
Bring me packet of st morris
Amaka no like yawa(Yawa oh) (Yawa oh)
She just want to burn calories
Calo calo calo calo calo
Calo calo calo calo calo (you say wetin)
Calo calo calo calo calo
Calo calo calo calo calo
Lo calo
I say commot body put ynash let the gbedu enter you
I say commot body put ynash let the gbedu enter you
Ajino motor buggy track
Ah ejo ya oh
Say I get men with bullion van awon
Te mi festac (awon te mi festac yo)
Onyeoma na man with raba
Area call am baba(baba oh)
So mo need lati jaiye yi (Bga owo yi)
Buy everything for mummy(for mummy)
Rale ni Miami oh (oh je)
Kole fu my mummy oh
So money di lati gbowoyi
Buy everything for mummy(for mummy)
Rale ni Miami oh(oh je)
Kole mi maimi oh
50 bottles of manya
Bring me packet of st morris
Amaka no like yawa
She just want to burn calories
Calo calo calo calo calo
Calo calo calo calo calo
Calo calo calo calo calo
Calo calo calo calo calo
Lo calo
I say commot body put ynash let the gbedu enter you
I say commot body put ynash let the gbedu enter you

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

CDQ

Исполнитель

Dremo

Исполнитель

Mut4y

Исполнитель

Phyno

Исполнитель

DMW

Исполнитель

Terri

Исполнитель

Orezi

Исполнитель