Kishore Kumar Hits

Jhybo - Pogba текст песни

Исполнитель: Jhybo

альбом: Pogba


I no dey mind till you pay caus i love her.
You dey say many thing wey sweet me.
When she say be there she dey miss
Plenty hug and many kisses two for room one for kitchen.
Make this love no go kill thats why ifemi duro otun stan weh weh
Arrrrrgh
Stan weh weh
Arrrrrgh stan weh weh
Arrrrrgh
Stan weh weh
Arrrrrgh
Stan weh weh
Baby wan buy new bag i dey pay
She need fix new nail i dey pay
Baeboo wan buy new cloth i go pay.
Cos i go first sick if we no speak for a day
Las las i mumu for one pesin
They say lovin you is more blessin
When we dey for cruz i no dey know wetin
I dey do baeboo iwoni oloju come and do.
Jhybo won pada get eh
Won pada sodi alailo left eh
Seley ko lari ni IB tonra love potion jasper oya lo sense eh
Bi baby se'n smile o common
Can't you see the beauty and colour
I no blame you
You no see wetin i dey see
Osemi bi pe miorobirin ri

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

Brymo

Исполнитель

9ice

Исполнитель