Kishore Kumar Hits

Sound Sultan - Jungle (Bayoz Muzik Rmx) - Extended текст песни

Исполнитель: Sound Sultan

альбом: Naija Jungle


Jungle, jungle (jungle)
Jungle, jungle (jungle)
Concrete jungle (jungle)
My country jungle (jungle)
Lion dey there (jungle)
Cheetahs dey there (jungle)
Dem dey cheat well, well (jungle)
Hyena dey there (jungle)
Some dey talk, some dey count
Some dey crawl, some dey bounce
Some dey live on the roof
While some sleep on the ground
Some dey thin, some dey fat
As them chop our country go down
Monkey dey work, baboon dey chop
Monkey dey work, baboon dey chop
Plenty happen for jungle
When lion dey talk
Tortoise shut up
Plenty levels for jungle

Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle, jungle (jungle)
Jungle, jungle (jungle)
Concrete jungle (jungle)
My country jungle (jungle)
Lion dey there (jungle)
Cheetahs dey there (jungle)
Dey dey cheat well, well (jungle)
Hyena dey there (jungle)
Some dey talk, some dey count
Some dey crawl, some dey bounce
Some dey live on the roof
While some sleep on the ground
Some dey thin, some dey fat
As them chop our country go down
Monkey dey work, baboon dey chop
Monkey dey work, baboon dey chop
Plenty happen for jungle
When lion dey talk
Tortoise shut up
Plenty levels for jungle

Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle, jungle (jungle)
Jungle, jungle (jungle)
Concrete jungle (jungle)
My country jungle (jungle)
Lion dey there (jungle)
Cheetahs dey there (jungle)
Dem dey cheat well, well (jungle)
Hyena dey there (jungle)
Ki lele, ki leleyi oh?
Jungle no go dabaru (amin oh)
No go dabaru
Ki la gbe, ki le fe ju oh?
Malu don jam kangaroo (ayeh)
Jam kangaroo, you tanda there
Eleniyan, eleniyan (eleniyan)
Eleniyan, eleniyan, eleniyan, gbera (gbera)
Eleniyan, eleniyan (eleniyan)
Eleniyan, eleniyan, eleniyan
Eleniyan, eleniyan (eleniyan)
Eleniyan, eleniyan, eleniyan, gbera (gbera)
Eleniyan, eleniyan (eleniyan)
Eleniyan, eleniyan, eleniyan, gbera (gbera)

Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)
Jungle (jungle)

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Odo

2019 · сингл

Похожие исполнители

Eldee

Исполнитель

Darey

Исполнитель