E get one think wey we don dey live with (We Africans) E get one think wey we don dey live with (We Africans) Na small matter but na big matter too (We Africans) This matter don happen to you and me (We Africans) This matter don happen to you and me (We Africans) Na wetin be this matter sef Na wetin be this matter sef Mosquito dey bitin me E bite me I sick for body E bite me for hand (Mosquitto dey) E bite me for leg (Mosquitto dey) E bite me for ear (Mosquitto dey) Even bite me for mouth (Mosquito dey) E bite me for nose (Mosquito dey) E bite me for yansh (Mosquito dey) Event bit me blo cos (Mosquito dey) Ha ra ra ra Tell me now now now now Tell me now now now now now now We don tire to dey sick We don tire to dey die Every day of every weel E dey happen for your eye Na the government of the people No put clean water for the people Na the government of the people No take good care of the people So I say make una hear Shey na till we die finish una go (Stop the malaria) Till we die finish una go (Stop the corruption) Shey na till we die finish una go (Stop the malaria) Till we die finish una go (Stop the corruption)