Abama akpre je (sou sou sou) Now you if tell all una politician Make dem go oju o Volks Tori I get duani boy ni gbo gbon gbo Dem they sell our oil land To oyinbo them Na I'm make boys dey vex Them come dey kidnap them Dem they sell our oil land To oyinbo them Na I'm make boys dey vex Them come dey kidnap them Father land Dem come our land o Father land Dem come posi for our land Dem say dem want to give us gbege Dem say dem won come give us gbege Na so dem say dem won come give us gbege Dem say dem won come give us gbege When Niger Delta boys dem dey provoke Bayelsa dem dey with their tongue Warri na dem dey arrange tabi Make you tell me who dem won come gbege o When Niger Delta boys dem dey provoke Bayelsa dem dey with their tongue Benin na dem dey arrange tabi Make you tell me who dem won come gbege o Elewon (Elewon) Ani elewon (Elewon) Elewon (Elewon) Ani elewon (Elewon) Koma shey laulau siwa o (Laulau) Ani ema shey laulau siwa o (Laulau) Koma shey laulau siwa o (Laulau) Ani ema shey laulau siwa o (Laulau) Koma shey laulau siwa o (Laulau) Ani ema shey laulau siwa o (Laulau) Oya for this country For this country o For country oh Oh boys dem don dey vex For this country o I say for country oh For this country o Oh boys dem don dey vex And na every corner The boys dey dey Dem dey vex pass down river Junction to junction The boys dey dey Dem dey vex pass down river Because dey won get money Dem won get money pass Abiola Dem won go to that pace Wey dem dey call Akala Because dey won get money Dem won get money pass Abiola Dem won go to that pace Wey dem dey call Akala Oya na every corner The boy dey dey Dem dey vex pass down river I say junction to junction The boys dey dey Dem dey vex pass down river Elewon (Elewon) Ani elewon (Elewon) Elewon (Elewon) Ani elewon (Elewon) Koma shey laulau siwa o (Laulau) Ani ema shey laulau siwa o (Laulau) Koma shey laulau siwa o (Laulau) Ani ema shey laulau siwa o (Laulau) Koma shey laulau siwa o (Laulau) Ani ema shey laulau siwa o (Laulau) We just dey suffer dey suffer dey suffer dey suffer everyday But our leader dem dem no hear Dey suffer dey suffer dey suffer dey suffer everyday But our leader dem dem no care Dem don carry our oil money Go keep for Abuja All our refinery E don wo for Berger I don taya for this our fire disaster Wey make all my brother Go die for pipeline To get money for this country You must to sign life and death And some baba alaye dem dey Wey get plenty investment To help their children gutter E dey do dem like WAEC Na im make boys dey vex Dem come dey kidnap dem Elewon (Elewon) Ani elewon (Elewon) Elewon (Elewon) Ani elewon (Elewon) Koma shey laulau siwa o (Laulau) Ani ema shey laulau siwa o (Laulau) Koma shey laulau siwa o (Laulau) Ani ema shey laulau siwa o (Laulau) Koma shey laulau siwa o (Laulau) Ani ema shey laulau siwa o (Laulau) Dem say dey want to give us gbege Dem say dem won come give us gbege I say dem say dem won come give us gbege