Mad! ♪ Call all your brokoto no go dey slogodo oh Body dey draw me like ogbono oh Body dey rise my tonono oh I say call all your brokoto no go dey slogodo oh Girlie dey burst my bololo oh Girl make I salute your commodore oh Girl if you balanciego, I give you paper Oh, no go do me Diego, my Maradona Girl if I lap your Soweto, na Maphorisa Girlie your back e be tornado And I go follow your craze go, craze go Tunde don dey craze oh Eh, for your waist oh And I go pay for your lace oh Go dey for your ways oh Tunde don dey craze oh Eh, for your waist oh I go pay for your lace oh (pay for your lace oh) ♪ Whine your waist o Tomiwa Igbodare Chidera Aboki babe Mutumina If she get nyash, I go carry am Let me check your area, wеtin dey your cylinder? 20KG each onе, when I fill the gas I go carry am But something must to kill a man, a man must die People wey kill Jesus Christ, common soldiers Your Aba, Onitsha and Iweka, I wan go there 'Cause whenever I look in your eyes, nothing I see inside than your nyash My village people hating, hating your waist, they can't tolerate it My girlie no dey mercy, mercy for wetin Your type be no plenty Girl, if you balance