Kishore Kumar Hits

Omawumi - If You Ask Me текст песни

Исполнитель: Omawumi

альбом: Lasso of Truth


If you ask me, na who I go ask?
The matter wey we see so, e tay way e start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me, the matter for ground, eh
Na who I go ask?
If you ask me, na who I go ask?
The matter wey we see so, e tay way e start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me, the matter for ground
Oh, na who I go ask?

The reason for, the reason for the reason
Why I'm soliloquizing, yeah
The things wey I dey see, wey I dey hear
I no go lie, e pass me, oh
I want to tell the story but I've got to tell it
From the starting, eh
About a man, a woman, and their girl pikin
Wait till the second verse before my story begin
If you ask me, na who I go ask? (na who I go ask?)
The matter wey we see so, e tay way e start (e tay way e start)
No be me go talk am, e heavy for mouth, oh
If you ask me, the matter for ground, eh
Na who I go ask?
The woman travel leave her daughter with the husband
Home a-lonely (home a-lonely)
E no tay, I begin see the man, his daughter and dem they play, strong play (they play, strong play)
A month later, the daughter say her period delay
I ask her who touched her, she say her daddy only
I don't know what to say, I don't know what to tell her mother
E be like say she get belle
If you ask me, na who I go ask?
The matter wey we see so, e tay way e start
No be me go talk am, e heavy for mouth, oh
If you ask me, the matter for ground, hey
Na who I go ask? oh-eh
Na who I go ask? eh-eh
The story wey I talk, e be like say I dey play
But all this type of things they happen everyday
Speak out or take some action, abeg you no delay
No let matters worse pass as e dey, as e dey
If you ask me, na who I go ask?
The matter wey I see so, e tay way e start (e tay way e start)
No be me go talk am, e heavy for mouth (e heavy for mouth)
If you ask me, the matter for ground, eh
Na who I go ask? eh
Na who I go ask?

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

Brymo

Исполнитель

Darey

Исполнитель

Waje

Исполнитель