Kishore Kumar Hits

DGeniux - Many men текст песни

Исполнитель: DGeniux

альбом: Minor Wrong Doings


Many men
Many men dem a plot but God dey twist their plans
Always in my element
Steady vibing na only positive dey charge me
Many men
Many dem a pattern up scheme me I no loose guard
The blessing be the evidence
Me I just wan make my bread link up Kai shayi
No wayo
As I dey live my life me I no like trouble
Cuz any parol wey go flex on my peace me I japa fu en
No wayo
As I dey live my life me I no like trouble
Cuz any parol wey go flex on my peace
Many men
Many men dem a plot but God dey twist their plans
Always in my element
Steady vibing na only positive dey charge me
Many men calling my phone
What put you up to this
Handiwork of the devil
But a friend you see
I man changing my gears don't want your company
Riding solo
Na man dream so e gats to be
No wayo
Cuz any paro
Be the reason I dey jumpstart every morning
Roll one, blow one omo nobody holy
Me I no dey quanta for the molly
My joy comes pure early in the morning
For you to dey dey my side, you got to be my chargie
Never a fit to let my guard down
I be my one and only
Shebi I dey loose my mind
When I tell you I divine
How I pull up with the vibe
Bad man maneuver
Then we glide and slide
Through the darkest night
And we tag am to Jah jehovah
No wayo
As I dey live my life me I no like trouble
Cuz any parol wey go flex on my peace me I japa fu en
No wayo
As I dey live my life me I no like trouble
Cuz any parol
Many men
Many men dem a plot but God dey twist their plans
Always in my element
Steady vibing na only positive dey charge me

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

GTFO

Исполнитель