World way Ladies and gentlemen (it's Krizbeat the drummer boy) It's you boy Eazi Zaga what, Zagadat Vee money on the track yeah Pamela don't leave me hanging E be for you love wey I dey wait ooh Anything I do oh Baby forgive oh Pamela don't leave me hanging For your love wey I dey wait ooh Anything I do oh Abeg make you forgive me oh Pamela don't leave me hangin' oh-ah Make you forgive me oh-ah Pamela don't leave me hangin' oh-ah Pamela make you forgive me oh-ah ♪ I want to be your number one Number one oh-yeah Tell me make I carry gun, I carry gun oh (zagadat) Baby me I say unto you (oh baby) If I man no get sin make he throw the first stone I say unto you (oh baby) Come and come and follow me go E be you be my oyoyo Baby make you never leave me solo If you leave me I go kolo I promise not to ever do like goat oh, yeah Pamela don't leave me hanging oh E be for your love wey I dey wait oh Anything I do oh, baby forgive oh Pamela don't leave me hanging oh E be for your love wey I dey wait ooh Anything I do oh, abeg make you forgive me Pamela don't leave me hanging oh-ah Make you forgive me oh-ah Pamela don't leave me hanging oh-ah Pamela make you forget me o ah Baby you dey make my life uneasy Walking in the streets I think so sleazy You hanging up with Aisha, Fatima All of them know each other and they know me What are you crazy? Maneno ya watu nauongo uongo Shobo za Insta na longolongo, sikutatkii tena, oouh no no Maneno ya watu nauongo uongo Shobo za Insta na longolongo, baba, baba, baba Unanidanganyaa Pamela don't leave me hanging oh E be for your love wey I de wait oh Anything I do oh Baby forgive oh Pamela don't leave me hanging oh E be for your love wey I dey wait oh Anything I do oh Abeg make you forgive me oh, oh-ah Pamela don't leave me hanging oh-ah Make you forgive me oh-ah Pamela don't leave me hanging oh-ah Pamela make you forgive me oh-ah (Maneno ya watu nauongo uongo) (Shobo za Insta na longolongo, sikutatkii tena, oouh no no) (Maneno ya watu nauongo uongo)