Maybe I dey think too much Maybe I don't need to rush, oh no Maybe if I te'pa mo Me sef go still gbajumo, oh yeah Those where the thoughts, my brother When nothing dey, when money no dey Those where the thoughts, yeah Ah, ewo aye mi lo de All the lonely nights All the hunger days (hunger days) All those days wey I wan borrow one K but person no dey Oju eni ma la, a ri'yonu Omo ase o mo, shey k'aso fun? Omo ologo pele, hmm-hmm (ooh-ooh) Pele oh Deke-deke-ke, wo'bi t'aba de No be by power, omo na grace oh Kere-kere, a ti lo ra ile Shey na the cloud we dey pop the champagne so The money loud gan Ishe ti dahun gan Mo ti terrorize won Enemies e bound gan Kila shey te hate? T'efi underate wa Olohun elevate wa Igboro appreciate wa Me no dey hate oh Me no go wait oh Awa omo ologo Higher we dey go so Comot for road No go 'cause go slow See me as I dey so Mo ti catapult lo Mo ni "enu t'awon aye fi saami" Ton fin so pe mo sabi oh (sabi oh-ohh) K'oma f'enu fi pa'tan mi laida, amin oh-ahh (yeah-yeah) ♪ Maybe I dey think too much Maybe I don't need to rush, oh no Maybe if I te'pa mo Me sef go still gbajumo, oh yeah Those where the thoughts, my brother When nothing dey, when money no dey Those where the thoughts, yeah Ah, ewo aye mi lo de All the lonely nights All the hunger days (all the hunger days) All those days wey I wan borrow one K but person no dey Oju eni ma la, a ri'yonu Omo ase o mo, shey k'aso fun? Omo ologo pele, hmm-hmm (ooh-ooh) Pele oh Deke-deke-ke, wo'bi t'aba de No be by power, omo na grace oh Kere-kere, a ti lo ra ile Shey na the cloud we dey pop the champagne so Deke-deke-ke, wo'bi t'aba de No be by power, omo na grace oh Kere-kere, a ti lo ra ile Shey na the cloud we dey pop the champagne so (Marqai Mix)