Kishore Kumar Hits

SB - Deep Thoughts текст песни

Исполнитель: SB

альбом: Deep Thoughts


Deep thoughts inna me head
I no fit explain o
Wey dey make I siddon for here
Just dey bone my face oh
If I fit tell you Wetin dey my mind
Shey you fit to understand and empathize
(With me)
Many I dey write
To get myself straight
Many dey coincide (hmm)
I no know Wetin I go do
Who I go follow yarn follow talk to
People dey mezebu
But na God fit to make a man follow through
Because I dey plan I dey plan
I dey plan for my head everytime
I dey do many things worth my while
But which one e go profit a man
Na the one I dey find
Kele dey my mind
For the future na me go provide
As a man gats to work and to grind
For better bed wey my mama fit to lie down pon
For this one wey I really want to do
Anytime you fit to rise and fall
I no want dey do
Dey do something wey person no go derive joy from
Wetin man fit to do like this
'Cause last last na my head e go fall on top o
Na my head e go fall on top
Deep thoughts inna me head
I no fit explain o
Wey dey make I siddon for here
Just dey bone my face oh
Eleleleya
Deep thoughts inna me head
Wey dey dey test my faith o
Wey dey cause make I feel am for chest
Wey dey burst my brain o
Eleleleya
Me na fit to feel am
Me na fit to feel am
Me na fit to talk
Eh Yeh yeah
Me na fit to weep ah
Me na fit to weep ah
Me na fit to stop
Eleleleya
Me na fit to feel am
Me na fit to feel am
Me na fit to talk
Eleleleyeh yeah yeah yeah
Hu woah woah
Hu woah woah woah woah
Dso-uo-uo
Deep thought inna me head I no fit explain
Why me a feel this way
Me say to jah pray he take my pain
Heal up my heart, save me from disdain
Me nah fit to feel am
Me nah wan reason am
My heart e dey kill am
Me nah fit to stop
Feel fire fi me head top
Bad man nah finna mess up
Demons tryna pull me down
And I'm losing now but I'm fighting I-I-I
Drink some agor to cool me down
'Cause me nah wan lose it now
Li-li-li-light up
No time me ready wise up
'Cause the money make me rise up
So me gon go through this life and through the fight
Cause last last man wan dey alright
Oh uh oh
Deep thoughts inna me head
I no fit explain o
Wey dey make I siddon for here
Just dey bone my face oh
Eleleleya
Deep thoughts inna me head
Wey dey dey test my faith o
Wey dey cause make I feel am for chest
Wey dey burst my brain o
Eleleleya
Me na fit to feel am
Me na fit to feel am
Me na fit to talk
Eh Yeh yeah
Me na fit to weep ah
Me na fit to weep ah
Me na fit to stop
Eleleleya
Me na fit to feel am
Me na fit to feel am
Me na fit to talk
Eleleleyeh yeah yeah yeah
Hu woah woah
Hu woah woah woah woah
Deep thoughts inna me head
I no fit explain o
Wey dey make I siddon for here
Just dey bone my face oh
Hu woah woah woah woah

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

Sadik

Исполнитель

Lova

Исполнитель