Kishore Kumar Hits

Styl-Plus - Iyabasira текст песни

Исполнитель: Styl-Plus

альбом: Legacy

Внимание! Перевод текстов выполнен автоматически. Возможны неточности и неполнота перевода. Мы прилагаем все усилия для обеспечения точности перевода, но рекомендуем использовать его только в качестве общего ориентира.

This na one buka wey I dey like to goЭто всего лишь одна бука, на которую мы хотели бы пойтиThe food sweet sote e go make your mind blowСладкая еда, которую мы едем, сводит тебя с ума.Day and night Iya Bas how she do am I no knowДнем и ночью Ия говорит, как она поживает, я не знаюThey think say na jazz, my broad no be soОни думают, скажи "на джаз", моя девушка не будет такой.People people make una come oЛюди, люди доводят уну до оргазма!Iya Basira e don jazz me o, oooАйя Басира, не заводи меня! о, ооо!Everybody helep save me oВсе помогите спасти меня! о!I no dey sabi chop ati my mother or my girlfriends placeЯ больше не буду саби чопом в доме моей матери или моих подруг.People people make una come oЛюди, люди доводят уну до оргазма!Iya Basira e don jazz me o, oooАйя Басира, не заводи меня! о, ооо!Everybody helep save me oВсе помогите спасти меня! о!I no dey sabi chop ati my mother or my girlfriends placeЯ больше не буду саби чопом в доме моей матери или моих подруг.Long throat na food go kill you (No be so)Длинная глотка, еда убьет тебя (Не будет так)I say na food go kill you (Oga mi no be so)Я говорю, еда убьет тебя (Ога ми, не будет так)Weytin dey be say e get one day wey I say I go play go see my paddy SundayМы, наверное, скажем, что у меня будет день, когда я скажу, что пойду поиграю, посмотрю свой рисовый сад в воскресеньеNa so I reach there but Sunday e don high on beerНет, я добираюсь туда, но в воскресенье я не накачан пивом.Luckily for me him junior broad eye e clearК счастью для меня, у него, джуниора, широко раскрытые глаза.He say make we stroll to the areaittle did I know that I was strolling to my burialОн сказал, чтобы мы прогулялись до района. Я и не знал, что иду на свои похороны.Right there were oshodi bus dey loadПрямо там были ошоди, которые загружали автобусыWas a little buka close to the mainroadБыла маленькая бука недалеко от главной дорогиI laugh when e pass the doorЯ смеюсь, когда вы проходите мимо двериE tell me say hin name na Iya bas for shortВы говорите мне, что вас зовут сокращенно на Айя басBut I bow when e orderНо я кланяюсь, когда вы заказываетеIwesiatewa, ero mm purewater not even mineralIwesiatewa, это чистая вода, даже не минеральнаяI come gree say I go manage to chop amЯ прихожу, говорю, что ухитряюсь нарезать их.Before I realize I dey order second roundПрежде чем я понимаю, что они заказывают второй раунд.Third round, Forth roundТретий раунд, четвертый раунд.I never still stopЯ никогда не останавливаюсьWeyting Iya Basira e give me chop ehn?Хотите, Ия Басира, дайте мне отбивную?People people make una come oЛюди, люди заставляют меня кончить?Iya Basira e don jazz me o, oooИя Басира, не заводите меня, ооо?Everybody helep save me oВсе помогите, спасите меня!I no dey sabi chop ati my mother or my girlfriends placeЯ не собираюсь готовить саби в доме моей матери или моих подруг.People people make una come oЛюди, люди заставляют меня кончать.Iya Basira e don jazz me o, oooАйя Басира, не заводи меня. о, ооо!Everybody helep save me oВсе помогите, спасите меня. оI no dey sabi chop ati my mother or my girlfriends placeЯ не собираюсь рубить саби в доме моей матери или моих подругLong throat, na food go kill you (No be so)Длинная глотка, на еду пойду убью тебя (Не может быть)I know, I say na food go kill you (Oga mi)Я знаю, я говорю, что на еду пойду убью тебя (Ога ми)You think say na play when I say na the way wey I dey (weytin do am) e no day okТы думаешь, скажи "на играй", когда я говорю "на" так, как мы делаем (мы будем делать это), ни дня в порядкеWeyting be your own advice, I don dey steal my paddy money to buy Iya Basira riceХочу дать вам личный совет, я не краду свои рисовые деньги, чтобы купить рис Айя БасираEven on my girlfriend birthdayДаже в день рождения моей подругиWhen she dey wait make I take am to Ocean ViewКогда она ждет, я беру себя в Ocean ViewI no know when I pass the placeЯ не знаю, когда прохожу мимо этого местаThe only thing wey dey my mind na Iya basira palm oil stewЕдинственное, что приходит мне в голову, это тушеное мясо на пальмовом масле Айя басираAh!Ах!Kilon kilon shele sheleКилон килон шеле шелеMe I never see this kind juju, telle telleЯ никогда не видел такого джуджу, скажи, скажиAll those wey go vex kpele kpele, but I hear say Iya Basira naВсе эти люди раздражают кпеле кпеле, но я слышу, как Ия Басира на говорит:I sure say still I go go there go sidonЯ уверен, что все равно пойду, пойду туда, пойду в СидонOrder my first round move to second round, third round forth round I no dey ever stopЗакажите мой первый раунд, переходите ко второму раунду, третьему раунду, четвертому раунду. Я никогда не останавливаюсь.Weyting Iya Basira come give me chop?Вейтинг Ия Басира, подойди, дай мне отбивную?Mo gbeeeБоже мой!People people make una come oЛюди, люди заставляют меня кончать!Iya Basira e don jazz me o, oooАйя Басира, не заводи меня! О, ооо!Everybody helep save me oВсе помогите, спасите меня! оI no dey sabi chop ati my mother or my girlfriends placeЯ не собираюсь готовить саби в доме моей матери или моих подруг.People people make una come oЛюди, люди заставляют меня кончать.Iya Basira e don jazz me o, oooАйя Басира, не заводи меня. о, ооо!Everybody helep save me oВсе помогите, спасите меня. оI no dey sabi chop ati my mother or my girlfriends placeЯ не буду саби чопом в доме моей матери или моих подругOfficer abeggi follow me to the placeОфицер абеджи следуйте за мной тудаEverybody don telli me I dey crazeВсе, не говорите мне, что я их обожаюMy girlfriend don leave meМоя девушка не бросайте меняMy mother no gree see meМоя мать не видит меня.My paddy mm!Мой пэдди мм!Iya basira e don kill meАйя басира, не убивай меня.Officer abeggi follow me to the placeОфицер абеджи, следуй за мной на место.Everybody don telli me I dey crazeВсе, не говорите мне, что я помешан на них.My girlfriend don leave meМоя девушка не бросает меня.My mother no gree see meМоя мама меня не видит.My paddy eey!Мой пэдди иа!Iya basira e don kill meАйя басира, не убивай меняOya people, people make una stop officer e don comeЭй, люди, люди, заставьте уну остановить офицера, не подходиWhere the woman?Где женщина?Hin dey inside, (oga I dey come)Они внутри, (ога, я, они идут)Woman na weyting u dey give people chopЖенщина на вейтинг, ты даешь людям отбивнуюWey dey cause all this wahala, casala oya make we talkДа, да, потому что вся эта вахала, касала ойя заставляет нас говоритьOga sir true to God,Ога, сэр, верный Богу,Nothing wey I dey put for the food wey I dey cookМы ничего не кладем в еду, которую готовим самиNa God dey make am good.lНа Бога, они делают мне хорошо.lNa which kind talk be thatНа что бы это ни было похоже?Say na God dey cook the foodСкажи, на Бога, они готовят еду.Abi u think say I be fool no be juju u dey putЕсли ты думаешь, что я дурак, не будь джуджу, ты их положишь.Infact I dey suspect say na ... you wash putФактически, я подозреваю, что они говорят "нет" ... ты моешь и кладешь.Sote people dey queue come dey rush for your stewПоэтому люди выстраиваются в очередь и спешат за твоим рагу.Well to confirm am bring am make I chop smallНу, чтобы подтвердить, что я приношу и готовлю, я нарезаю мелкоGive me fufu 90 naira plus that soup wey dey drawДай мне фуфу 90 найр плюс этот суп, который мы готовим.Chaii correct this food sweet no be smallПожалуйста, исправьте эту еду, не будь маленькой, сладкойShey una no go vex if I still order for moreШей, ты не будешь сердиться, если я закажу ещеOfficer no worry na the food be thisОфицер, не волнуйся, если еда будет такойOya people, people make una go,Эй, люди, люди заставляют тебя есть,Case dismissДело прекращеноPeople people make una come oЛюди, люди заставляют уну кончить.Iya Basira e don jazz me o, oooАйя Басира, не заводи меня, ооо.Everybody helep save me oВсе помогите спасти меня. оI no dey sabi chop ati my mother or my girlfriends placeЯ не собираюсь готовить саби в доме моей матери или моих подруг.People people make una come oЛюди, люди заставляют меня кончать.Iya Basira e don jazz me o, oooАйя Басира, не заводи меня. о, ооо!Everybody helep save me oВсе помогите, спасите меня. оI no dey sabi chop ati my mother or my girlfriends placeЯ не собираюсь готовить саби в доме моей матери или моих подруг.People people make una come oЛюди, люди заставляют меня кончать.Iya Basira e don jazz me o, oooАйя Басира, не заводи меня. о, ооо!Everybody helep save me oВсе помогите, спасите меня. оI no dey sabi chop ati my mother or my girlfriends placeЯ не собираюсь готовить саби в доме моей матери или моих подруг.People people make una come oЛюди, люди заставляют меня кончать.Iya Basira e don jazz me o, oooАйя Басира, не заводи меня. о, ооо!Everybody helep save me oВсе помогите, спасите меня. оI no dey sabi chop ati my mother or my girlfriends placeЯ не хочу, чтобы они саби готовили еду в доме моей матери или моих подруг

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

9ice

Исполнитель

2Baba

Исполнитель

Eldee

Исполнитель

Darey

Исполнитель