Kishore Kumar Hits

Styl-Plus - Iya Basira текст песни

Исполнитель: Styl-Plus

альбом: Styl-Plus Greatest Hits, Vol. 1

Внимание! Перевод текстов выполнен автоматически. Возможны неточности и неполнота перевода. Мы прилагаем все усилия для обеспечения точности перевода, но рекомендуем использовать его только в качестве общего ориентира.

Shey won shat si eh ni?Шей вон срет си, а ни?Iya, orun mi da? Woo!Iya, orun mi da? Ууу!(You this place is too hot o, abeg) get out from my way idiot(Тебе в этом месте слишком жарко, эйбег) уйди с моего пути, идиотMadam, let me have, let me have my food please (this food your food hot abeg, abeg)Мадам, дайте мне, пожалуйста, дайте мне поесть (эта еда, ваша еда, горячая, абег, абег).(O boy na wa o) let me have my food(О, мальчик на ва о) дай мне поесть(Give me an extra plate before I break something here, ah-ah)(Дай мне еще тарелку, пока я тут что-нибудь не сломал, ах-ах)(O boy this food sweet no be small o)(О, мальчик, эта сладкая еда не должна быть маленькой о)This na one buker wey I dey like to goЭто не тот букер, на который мы хотели бы пойтиThe food sweet sotey e go make you mind blowСладкая еда, которую мы едем, сводит с умаDay and night, Iya Bas, how she do am, I no knowДнем и ночью Айя Бас, как она поживает, я не знаюDem think say na jazz, my brother, no be soОни думают, скажи "на джаз", брат мой, "не будь таким".People, people make una come oЛюди, люди доводят уну до оргазма!Iya Basira e don jazz me o, oh-oh-ohАйя Басира, не заводи меня, о-о-о!Everybody helep save me oВсе помогите спасти меня!I no dey sabi chop at my mother or my girlfriend's foodЯ не позволю саби отбивать еду у моей матери или моих подруг.People, people make una come oЛюди, люди, заставьте уну кончить!Iya Basira e go kill me o, oh-oh-ohАйя Басира, иди убей меня! о-о-о!Everybody helep save me oВсе помогите спасти меня! о!I no dey sabi chop at my mother or my girlfriend's foodЯ не позволю саби кромсать еду моей матери или моей подруги.Long throat na food go kill you (no be so)Длинная глотка, еда убьет тебя (не будет так)I say na food go kill you (o-o-oga mi no be so)Я говорю, еда убьет тебя (о-о-ога ми, не будет так)Weytin dey be say e get one day wey I say I go play go see my paddy SundayМы, наверное, скажем, что у меня будет один день, и я скажу, что пойду поиграю, посмотрю свое рисовое поле в воскресеньеNa so I reach there but Sunday e don high on beerНет, я добираюсь туда, но в воскресенье я не под кайфом от пиваLuckily for me him junior brother eye e clearК счастью для меня, у его младшего брата ясный глазHe say make we stroll to the areaОн сказал, чтобы мы прогулялись до этого местаLittle did I know that I was strolling to my burialЯ и не подозревал, что иду на свои похороныRight there where Oshodi bus dey loadПрямо туда, где Ошоди загружает автобусыWas a little buker close to the main roadБыл маленьким букером недалеко от главной дорогиI laugh when e pass the doorЯ смеюсь, когда я прохожу мимо двериE tell me say hin name na Iya Bas for shortСкажи мне, скажи, как тебя зовут, на Айя Бас, для краткостиBut I bow when e order iresi ati ewa, ero mm-mm pure water not even mineralНо я преклоняюсь, когда заказываю iresi ati ewa, ero, мм-мм, чистую воду, даже не минеральнуюI come gree say I go manage to chop amЯ прихожу и говорю, что пойду, успею порубить их.Before I realize I dey order second roundПрежде чем я осознаю, что они заказывают второй раунд.Third round, forth round, I never still stopТретий раунд, четвертый раунд, я все еще никогда не останавливаюсь.Wetin Iya Basira e give me chop ehn?Хочешь, Айя Басира, ты дашь мне порубить их?People, people make una come o (people)Люди, люди, заставьте меня кончить, о (люди)Iya Basira e don jazz me o, oh-oh-oh (e don jazz me o)Айя Басира, не заводи меня, о-о-о (не заводи меня, о)Everybody helep save me oВсе помогите, спасите меня, оI no dey sabi chop at my mother or my girlfriend's food (mother or my girlfriend)Я не даю саби нарезать еду моей матери или моим подругам (маме или моей девушке)People, people make una come oЛюди, люди, заставьте уну кончить!Iya Basira e go kill me o, oh-oh-oh (she go kill me my brother)Айя Басира, иди, убей меня, о-о-о (она, иди, убей меня, мой брат)Everybody helep save me oВсе, помогите спасти меня! оI no dey sabi chop at my mother or my girlfriend's food (eh-ehn)Я не люблю, когда саби режет еду моей матери или моим подругам (эх-эхн)Long throat, na food go kill you (no be so)Длинная глотка, тебя убьет еда (не может быть)I know, I say na food go kill you (oga mi)Я знаю, я говорю, что тебя убьет еда (ога ми)You think say na play when I say na the way wey I deyТы думаешь, что я говорю "на игру", когда я говорю "на", так мы и поступаем(Wetin do am?) E no day okay(Что мы делаем?) Ни дня, ладноWetin be your own advice, I don dey steal my paddy money to buy Iya Basira riceХочу дать вам личный совет: я не краду свои рисовые деньги, чтобы купить рис Айя БасираEven on my girlfriend birthdayДаже в день рождения моей девушкиWey she dey wait make I take am to Ocean ViewМы, она, они, подождем, заставим меня пойти с собой в Ocean ViewI no know when I pass the placeЯ не знаю, когда прохожу мимо этого местаThe only thing wey dey my mind na Iya basira palm oil stewЕдинственное, что приходит мне в голову, это тушеное мясо на пальмовом масле Айя басираAh! Kilon, kilon shele, sheleАх! Килон, килон шеле, шелеMe I never see this kind juju, telle telleЯ никогда не видел такого джуджу, скажи, скажиAll those wey go vex kpele kpele, but I hear say Iya Basira na (kpele kpele)Все эти люди злятся на кпеле кпеле, но я слышу, как Ия Басира на (кпеле кпеле)I sure say still I go go there go sidownЯ, конечно, говорю, что все равно пойду, пойду туда, уйду в сторонуOrder my first round move to second roundЗаказываю свой первый раунд, перехожу ко второму раундуThird round, fourth round I no dey ever stopТретий раунд, четвертый раунд, они никогда не останавливаютсяWetin Iya Basira come give me chop? Mo gbeМы с Айей Басирой пойдем отбивать мне? Мо гбеPeople, people make una come o (people make una come o)Люди, люди доводят уну до исступления (люди доводят уну до исступления)Iya Basira e don jazz me o, oh-oh-oh (oti sun mi o)Айя Басира и не заводи меня, о-о-о (оти сон ми о)Everybody helep save me o (eh!)Все, помогите спасти меня, о (эх!)I no dey sabi chop at my mother or my girlfriend's food (eh!)Я не позволю саби отбивать еду у моей матери или моих подруг (эх!)People, people make una come o (I'm in trouble o)Люди, люди доводят меня до исступления о (я в беде о)Iya Basira e go kill me o, oh-oh-oh (e gba mi o)Айя Басира, иди, убей меня о, о-о-о (прощай, ми о)Everybody helep save me o (abegi o)Все, помогите спасти меня, о (абеги о)I no dey sabi chop at my mother or my girlfriend's foodЯ не позволю саби отбивать еду у моей матери или моих подруг.Officer abegi follow me to the placeОфицер абеги, следуйте за мной на место.Everybody don telli me I dey crazeВсе, не говорите мне, что у меня мания.My girlfriend don leave meМоя девушка не бросает меня.My mother no gree see meМоя мать меня не видит.My paddy mm! Iya basira e don kill meМой пэдди мм! Айя басира, не убивай меня!Officer abegi follow me to the placeОфицер абеги, следуй за мной на место.Everybody don telli me I dey crazeВсе, не говорите мне, что я в восторге.My girlfriend don leave meМоя девушка не бросает меня.My mother no gree see meМоя мать больше не видит меняMy paddy eey! Iya basira e don kill meМой пэдди иа! Ия басира и дон убивают меня(Oya people, people make una stop officer e don come)(Эй, люди, люди, заставьте уну остановить офицера и дон прийти)Where the woman?Где женщина?(Hin dey inside) (oga I dey come)(Хин, они внутри) (ога, я, они пришли)Woman na wetin you dey give people chopЖенщина, я хочу, чтобы ты дала людям отбивную.Wey dey cause all this wahala, kasala oya make we talkМы, они, потому что вся эта вахала, касала ойя заставляет нас говорить.(Oga sir, true to God, nothing wey I dey put for the food wey I dey cook)(Ога, сэр, клянусь Богом, мы ничего не кладем в еду, которую мы готовим)(Na God dey make am good)(На, Боже, они делают мне хорошо)Na which kind talk be thatНа, что бы это ни было за разговоры.Shey na God dey cook the foodШей, на, Боже, они готовят еду.Abi you think say I be fool no be juju you dey putЕсли ты думаешь, что я дурак, а не джуджу, то они ставятIn fact, I dey suspect say na-, you wash putНа самом деле, я подозреваю, что ты говоришь "нет", ты моешь и кладешь.Sotey people dey queue come dey rush for your stewПоэтому люди выстраиваются в очередь и спешат за твоим рагу.Well, to confirm am bring am make I chop smallНу, чтобы подтвердить, что я приношу и готовлю, я нарезаю мелко.Give me fufu 90 naira plus that soup wey dey drawДай мне фуфу 90 найр плюс этот суп, который мы готовим.Chai correct! This food sweet no be smallЧай правильный! Это блюдо не должно быть сладким.Shey una no go vex if I still order for moreНе обижайтесь, если я закажу еще(Officer no worry na the food be this)(Офицер, не беспокойтесь, если еда будет такой)(Oya people, people make una go, case dismiss!)(Эй, люди, люди, заставьте уну уйти, дело закрыто!)People, people make una come o (mo gbe!)Люди, люди, заставьте меня кончить!Iya Basira e don jazz me o, oh-oh-oh (e gba mi o)Айя Басира, не заводите меня, о-о-о (слушайте меня!)Everybody helep save me oВсе помогите спасти меня!I no dey sabi chop at my mother or my girlfriend's foodЯ не люблю, когда саби режет еду моей матери или моим подругамPeople, people make una come o (Klint Da Drunk o)Люди, люди, заставьте меня кончить! (Клинт Да Пьяный!)Iya Basira e don jazz me o, oh-oh-ohАйя Басира, не заводи меня, о-о-о!Everybody helep save me o (shey na me be this o)Все помогите спасти меня! (пусть я буду таким!)I no dey sabi chop at my mother or my girlfriend's foodЯ не люблю, когда саби режет еду моей матери или моим подругамPeople make una come o (wahala)Люди доводят меня до оргазма, о (вахала)Iya Basira e don jazz me o, oh-oh-oh (this na palava)Айя Басира, не заводи меня, о-о-о (это на палаве)Everybody helep save me o (oh yea)Все помогают, спасают меня, о (о да)I no dey sabi chop at my mother or my girlfriend's food (I dey hala, hala, hala)Я не люблю, когда саби режет еду моей матери или моим подругам (я люблю хала, хала, хала)People, people make una come oЛюди, люди доводят уну до оргазма!Iya Basira e don jazz me o, oh-oh-ohАйя Басира, не заводи меня, о-о-о!Everybody helep save me oВсе помогите спасти меня!I no dey sabi chop at my mother or my girlfriend's foodЯ не позволю саби отбивать еду у моей матери или моих подруг.

Поcмотреть все песни артиста

Другие альбомы исполнителя

Похожие исполнители

9ice

Исполнитель

2Baba

Исполнитель

Eldee

Исполнитель

Darey

Исполнитель